Back to Top

Mum's Prayer Video (MV)

Performed By: Oluchi Obasi
Language: English
Length: 3:28
Written by: Oluchi Obasi
[Correct Info]

Oluchi Obasi - Mum's Prayer Lyrics
Official

Oluchukwu the world will dance to your music
Oluohuchukwuluru, Oluchukwu'm
The world will hear your voice
Your voice will go places
Opuruiche, Oluchukwu, the handiwork of God
The world will hear your voice
She says all that she wants
Is for my dreams to come true and I say
What about yours?
She no go ever ever stop to dey work
Whether na morning or night
Under the rain and the sun
At night when I fall asleep
She comes in and lays her hand on my head
She says on top this pikin
Na only one thing wey I want make You do
Make the world hear her voice
Na im I want from you
Make the world hear her voice
Na im I want from you
Make the world hear her voice
Na im I want from you
Make the world hear her voice
Na im I want from you
No be say she get too much money
No be say she get somebody
But she go hala, she go cry, she go beg
She go waka up and down, she go fast and pray
On top my matter shame no dey dey
On top my matter she fit carry block for head o
She fit tie one wrapper
She no mind if she wear one shoe as long as
The world go hear my voice
Na im she want for me
Make the world hear my voice
Na im she want for me
Make the world hear my voice
Na im she want for me
Make the world hear my voice
Na im she want for me
Hear my voice, make you hear my voice
Hear my voice, make you hear my voice
Hear my voice, make you hear my voice (Uwa ga n'ulu mu eh)

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Oluchukwu the world will dance to your music
Oluohuchukwuluru, Oluchukwu'm
The world will hear your voice
Your voice will go places
Opuruiche, Oluchukwu, the handiwork of God
The world will hear your voice
She says all that she wants
Is for my dreams to come true and I say
What about yours?
She no go ever ever stop to dey work
Whether na morning or night
Under the rain and the sun
At night when I fall asleep
She comes in and lays her hand on my head
She says on top this pikin
Na only one thing wey I want make You do
Make the world hear her voice
Na im I want from you
Make the world hear her voice
Na im I want from you
Make the world hear her voice
Na im I want from you
Make the world hear her voice
Na im I want from you
No be say she get too much money
No be say she get somebody
But she go hala, she go cry, she go beg
She go waka up and down, she go fast and pray
On top my matter shame no dey dey
On top my matter she fit carry block for head o
She fit tie one wrapper
She no mind if she wear one shoe as long as
The world go hear my voice
Na im she want for me
Make the world hear my voice
Na im she want for me
Make the world hear my voice
Na im she want for me
Make the world hear my voice
Na im she want for me
Hear my voice, make you hear my voice
Hear my voice, make you hear my voice
Hear my voice, make you hear my voice (Uwa ga n'ulu mu eh)
Hear my voice, make you hear my voice (Uwa ga n'ulu mu eh)
Hear my voice, make you hear my voice (Uwa ga n'ulu mu eh)
Hear my voice, make you hear my voice (Uwa ga n'ulu mu eh)
Make the world hear my voice
Na im she want for me
Make the world hear my voice
Na im she want for me
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oluchi Obasi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Oluchi Obasi

Tags:
No tags yet