Oh yea o
Olu feran Africa
You know man go struggle everyday
Hustle for no holiday
Suffar carry you go faraway
No be only you go dey for there
Wetin person no go hear
See this life is so unfair
You can never make it anywhere
When your soul is full of fear
Hold your head up everywhere
Booda wey dey do for who no care
Shortening your telomere
When e red eye go clear
(Make I tell you say)
Dangote
Iffa tell you my life story
You go know say suffar o po gan
I trek sotey
Mo kiri titi lori titi be ko seni to kin wa gba o
Aye lee
Mo ke tope ohun o ju ri mi o le
Salaye lokankan
Mama say
Awon ore wey go wreck you na the people wey you care for gan.
Eni ma logo laye yi
Sora fun alatenuje
Komalo ko sowo agbako
Nisin ore rimi o
Won royin, wo n soro
Won binu simi o
Tori mo sa fun won
Mo dupe lowo ori mi
O se eleda mi
To n somi
Ti o je ki n se
Ma ma je ki n se
(Ma ma je kin se)
(Make I tell you say)
Dangote
Iffa tell you my life story
You go know say suffar o po gan
I trek sotey
Mo kiri titi lori titi be ko seni to kin wa gba o
Aye lee
Mo ke tope ohun o ju ri
Mi o le salaye lolankan
Mama say
Awon ore wey go wreck you
Na the people wey you care for gan.
Dangote Iffa tell you wetin happen
You go know say suffar o po gan
Where you dey
When I dey hustle for the titi
Be ko seni to kin wagba o
Aye le
Moke tope ohun oju ri
Mi o le salaye lokan kan
Mama say
Awon ore wey go wreck you
Na the people wey you care for gan
Wey you care for gan
Dangote
Iffa tell you my life story
You go no know say suffar o pogan
Aye lee
Moke tope ohun ojuri
Mi o le salaye lokan kan