Back to Top

Ololade_Latest - Ololade Lyrics



Ololade_Latest - Ololade Lyrics
Official




Jiggy Jagga
Everyday I'm hustling
Me want be under control
Money be my obsession (Money be my obsession)
Living like I'm a loner
When I go blow me I don't know
Only God knows tomorrow (Yeah)
But I have paid my dues
Steady work everyday
Wetin man go do
Hoping one day all my dreams come true
Yeah, dreams come true
Every beat I dey grind
Every rhymes I dey find
Me I dey on the grind
No matter what the time
One day, one day, my hustle go pay
Bi ba te bolanle
Se bi emi l'ololade
Emi l'ololade
Igba wo l'owo made
I know I'm a sinner man
I don pray, I don hustle tire
Plea forgiveness for mountain of fire
Baba mi jowo gbe mi saya
Bi ba te bolanle
Se bi emi l'ololade
Emi l'ololade
Igba wo l'owo made
I know I'm a sinner man
I don pray, I don hustle tire
Plea forgiveness for mountain of fire
Baba mi jowo gbe mi saya
I for like do my things your way
But de boy don go astray
Put my mind where the billions dey
Cana carry the boy away
Cause na those things wey dey motivate me
I no get time for those that are hating
If they like make dem underrate me
Cos na Baba God wey they elevate me
Omo me I won make dis money
No get time for story story
Ehn Omo if God be for me
Wetin e go be go be e
Jazz or no jazz, na only you fit run am
Blow your boy pass timmy turner
Only you I know, I no pass corner
Only only fit to run am
Bi ba te bolanle
Se bi emi l'ololade
Emi l'ololade
Igba wo l'owo made
I know I'm a sinner man
I don pray, I don hustle tire
Plea forgiveness for mountain of fire
Baba mi jowo gbe mi saya
Bi ba te bolanle
Se bi emi l'ololade
Emi l'ololade
Igba wo l'owo made
I know I'm a sinner man
I don pray, I don hustle tire
Plea forgiveness for mountain of fire
Baba mi jowo gbe mi saya
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Jiggy Jagga
Everyday I'm hustling
Me want be under control
Money be my obsession (Money be my obsession)
Living like I'm a loner
When I go blow me I don't know
Only God knows tomorrow (Yeah)
But I have paid my dues
Steady work everyday
Wetin man go do
Hoping one day all my dreams come true
Yeah, dreams come true
Every beat I dey grind
Every rhymes I dey find
Me I dey on the grind
No matter what the time
One day, one day, my hustle go pay
Bi ba te bolanle
Se bi emi l'ololade
Emi l'ololade
Igba wo l'owo made
I know I'm a sinner man
I don pray, I don hustle tire
Plea forgiveness for mountain of fire
Baba mi jowo gbe mi saya
Bi ba te bolanle
Se bi emi l'ololade
Emi l'ololade
Igba wo l'owo made
I know I'm a sinner man
I don pray, I don hustle tire
Plea forgiveness for mountain of fire
Baba mi jowo gbe mi saya
I for like do my things your way
But de boy don go astray
Put my mind where the billions dey
Cana carry the boy away
Cause na those things wey dey motivate me
I no get time for those that are hating
If they like make dem underrate me
Cos na Baba God wey they elevate me
Omo me I won make dis money
No get time for story story
Ehn Omo if God be for me
Wetin e go be go be e
Jazz or no jazz, na only you fit run am
Blow your boy pass timmy turner
Only you I know, I no pass corner
Only only fit to run am
Bi ba te bolanle
Se bi emi l'ololade
Emi l'ololade
Igba wo l'owo made
I know I'm a sinner man
I don pray, I don hustle tire
Plea forgiveness for mountain of fire
Baba mi jowo gbe mi saya
Bi ba te bolanle
Se bi emi l'ololade
Emi l'ololade
Igba wo l'owo made
I know I'm a sinner man
I don pray, I don hustle tire
Plea forgiveness for mountain of fire
Baba mi jowo gbe mi saya
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Mhassive beatz, Ololade Latest
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




Ololade_Latest - Ololade Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Ololade_Latest
Language: English
Length: 3:04
Written by: Mhassive beatz, Ololade Latest

Tags:
No tags yet