Back to Top

ola crown - Get am Lyrics



ola crown - Get am Lyrics




I'm curious
I'm curious
I'm curious
Listen to my story

Living the life of an agony
And nobody wey go control me
Make this feelings no go control me
He go control, so me I control you

Stick to the reason wey no one told me
And the mystery keep unfolding
Silver spoon but the boy golden
So why u Dey fight me

When me I dey fight sapa
They think I dey play dem
Omo me i no be Kaka
Nobody go hold me

Edi o le mun mi rara
I just want the big bag
Ani Kemi gan ma gara
Eni to ba ta fele fele

You go receive the trouble and take away
As I Dey hold my head
Shouting chinekeme
Make dem no collect my glory

And take away
Wahala dey
Ki la Shey
We don Dey get am

Like play, like play
Wahala dey
Kilashey
We don Dey get am

Like play, like play
No time a dey fight for my right
Like Mike Tyson

Big bag na why
Me a dey bomb every wakati
All love for me side
So me hating on nobody

Give dem lamba
Make dem start to Dey gbese si
I be on my ganja man
Hate on me is a contraband

Normally I be one man man
Bills on me when I come around
So why you dey fight me
When me a dey fight till Sapa

I just want the big bag
Ani Kemi gan ma garra

Eni to ba ta fele fele

You go receive the trouble and take away
As I Dey hold my head
Shouting chinekeme
Make dem no collect my glory

And take away
Wahala dey
Ki la Shey
We don Dey get am

Like play, like play
Wahala dey
Kilashey
We don Dey get am

Like play, like play
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

I'm curious
I'm curious
I'm curious
Listen to my story

Living the life of an agony
And nobody wey go control me
Make this feelings no go control me
He go control, so me I control you

Stick to the reason wey no one told me
And the mystery keep unfolding
Silver spoon but the boy golden
So why u Dey fight me

When me I dey fight sapa
They think I dey play dem
Omo me i no be Kaka
Nobody go hold me

Edi o le mun mi rara
I just want the big bag
Ani Kemi gan ma gara
Eni to ba ta fele fele

You go receive the trouble and take away
As I Dey hold my head
Shouting chinekeme
Make dem no collect my glory

And take away
Wahala dey
Ki la Shey
We don Dey get am

Like play, like play
Wahala dey
Kilashey
We don Dey get am

Like play, like play
No time a dey fight for my right
Like Mike Tyson

Big bag na why
Me a dey bomb every wakati
All love for me side
So me hating on nobody

Give dem lamba
Make dem start to Dey gbese si
I be on my ganja man
Hate on me is a contraband

Normally I be one man man
Bills on me when I come around
So why you dey fight me
When me a dey fight till Sapa

I just want the big bag
Ani Kemi gan ma garra

Eni to ba ta fele fele

You go receive the trouble and take away
As I Dey hold my head
Shouting chinekeme
Make dem no collect my glory

And take away
Wahala dey
Ki la Shey
We don Dey get am

Like play, like play
Wahala dey
Kilashey
We don Dey get am

Like play, like play
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Iyiola Adebayo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: ola crown



ola crown - Get am Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: ola crown
Language: English
Length: 2:50
Written by: Iyiola Adebayo
[Correct Info]
Tags:
No tags yet