Say you come from the ghetto
E no mean say you no fit get o
Wetin den do me I no forget o
Many things wey I wan get ooo
I'm a bad guy from the get go
I be one Niqqa wey Never relent o
Dealing Foreigners from the ghetto
Smooth Criminal wey neva relent o
More Action Less Word No more talking
Me I stand firm No more slacking
Stick wif real ones no more faking
Getting my Cheese I'm still stacking
More Action Less Word No more talking
Me I stand firm No more slacking
I stick wif real ones no more faking
Getting my Cheese I'm still stacking
And I dey on a low and I dey in my zone, steady on my payroll, bye bye all the loans
I collected on a low
And I dey on a low and I dey in my zone, steady on my payroll, bye bye all the loans
I collected on a low
When I felt down no one show sympathy
Now I bossed up Now They want to Party
When I felt down no one show sympathy
Now I bossed up Now They want to Party
Don't f*ck with peace
Don't f*ck with peace cause I Dey on own, I deh puff cannabis
Don't f*ck with peace
Don't f*ck with peace cause I Dey on own, I deh puff cannabis