Back to Top

Officialnuzzi - Cover Me Lyrics

Officialnuzzi - Cover Me Lyrics

Nuzzi

Erinla in the building

Elgeng
Celestial High

Awon temi Nor get choice
Hustle bro we nor dey complain
Gyal ah wan know my thoughts
So mi tell her make she no go complain
I put it all on God
Make his blessings just dey shower like rain
Shebi dem wan run my race
So me nor really care if them nor feel my pain

Cover me
Baba cover me
Oluwa cover me yeah
Anything wey dem like make dem fit do na
Cover me
Baba Cover me
Oluwa cover me yeah yeah
Everything wey dem like make dem fit do na na

Angel malaika
Gbè wa
Angel elijah
Gbè wa
Angelica
Gbè wa
Kudi wura ati fadaka
Ah kala
Kinihun eya juda
Ahhhh savior
Jah be man protector

Tell me wetin afi concern
Everyday me afi just grind hard
Everything afi just shine
Everything afi align hard
Kole Shey kole shey kole shey
Tan ba de bè
Awa sha nun ma ba a
Astagafuru
Alhlihadudilai high

Awon Temi Nor Get Choice
Hustle bro we nor dey complain
Gyal ah wan know my thoughts
So mi tell her make she no go complain
But you know say man no be God
Make his blessings just dey shower like rain
Shebi dem wan run my race
So me nor really care if them nor feel my pain

Cover me
Baba cover me
Oluwa cover me yeah
Anything wey dem like make dem fit do na

Cover me me
Baba cover me
Oluwa cover me yeah yeah
Anything wey dem like make dem fit do na na

Cover me
Baba cover me
Oluwa cover me yeah
Cover me
Baba cover me
Oluwa cover me yeah yeah
Make hin no go complain o
Baba cover me
Celestial
Cover me me
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Sanusi Nuzzi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Officialnuzzi - Cover Me Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Officialnuzzi
Language: English
Length: 2:46
Written by: Sanusi Nuzzi

Tags:
No tags yet