Back to Top

Oddy Jay - Film Trick Lyrics

Oddy Jay - Film Trick Lyrics
Official

People dey run every day to get more customer
Desperate to be professional
Copy copy no original
E no easy, to be popular
Falling in love nobi gravity
Mafi ki-ni-mi wey agolo mi-li-ki
Personality toh quality eh
As I dey hustle 2-4-7 they do what I know
Awon kan lo' pe' jo o! won fe faa mi sile
Empty promises up in the sky dey fly away
They can only delay but they can't never block ma way
They don't know they don't know
See them, See them dem' think sey na film trick o
They don't know they don't know
See them, See them dem' think sey na film trick
I'm not a criminal I'm just an entertainer eh
Why u dey treat me all d time like a stranger eh
I'm gonna make it to the top from da gutter
Lola' oluwa ogbeni nobi sey dem' sey
Won ma soro o taa'ba tuto
(Hughh-hughh) abi taa'ba wuko eh
Bury ma enemies bi ku-lu-so
Baba jeki won ri ran wo' bi akuko
Make them no worry-worry o
My time dey come
Orire' laye' na turn by turn
Mi o' feee' saa-re rara ju kadara lo
E'ma foju diwa a' shi ma lowo gan' adeh' tu maa! bi-mo le'mo

Awon kan Lo' pe' jo O! won fe faa mi sile

E'ma foju diwa a' shi ma lowo gan adeh' tu maa! bi-mo le'mo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Seun Oddiah
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Oddy Jay

Oddy Jay - Film Trick Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Oddy Jay
Length: 4:02
Written by: Seun Oddiah

Tags:
No tags yet