Back to Top

Nuelzo - Hold Me Close Lyrics



Nuelzo - Hold Me Close Lyrics
Official




[ Featuring Maikon West, RVIVXL ]

Hold me hold me
Yahweh Yahweh hold me hold me
Yahweh Yahweh hold me hold me
Yahweh Yahweh hold me hold me
Yeah
Anointing yapa oh
Son of God no dey japa oh
Show dem say we geti father oh
See my God no dey lie lie oh
Yeah
Anointing yapa oh
Son of God no dey japa oh
Show dem say we geti father oh
See my God no dey lie lie oh
The way you hold me
You dey hold me close
The way you hold me
You no let me go
The way you hold me
You dey hold me close (hold me)
The way you hold me
You no let me go (hold me)
When I am down
And it feels like I am lonely
I know my God is always close by for real
Nobody fit come around dey form sovereign
Yeah
If no be God talk then u are talking foreign
I praise the most high I no fit do am lowkey
And for that I'm not even sorry
Yeah
Almighty Father oh
Baba steady on my matter oh
Treating me like I be tata oh
I be God pikin no be lamba oh
No be lamba oooh ah
Anointing yapa oh
Son of God no dey japa oh
Show dem say we geti father oh
See my God no Dey lie lie oh
Yeah
Anointing yapa oh
Son of God no dey japa oh
Show dem say we geti father oh
See my God no Dey lie lie oh
The way you hold me
You dey hold me close (hold me)
The way you hold me
You no let me go (hold me)
The way you hold me
You dey hold me close (hold me)
The way you hold me
You no let me go (hold me)
Hold me hold me
Yahweh Yahweh hold me hold me
Yahweh Yahweh hold me hold me
Yahweh Yahweh hold me hold me
Yeah
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Hold me hold me
Yahweh Yahweh hold me hold me
Yahweh Yahweh hold me hold me
Yahweh Yahweh hold me hold me
Yeah
Anointing yapa oh
Son of God no dey japa oh
Show dem say we geti father oh
See my God no dey lie lie oh
Yeah
Anointing yapa oh
Son of God no dey japa oh
Show dem say we geti father oh
See my God no dey lie lie oh
The way you hold me
You dey hold me close
The way you hold me
You no let me go
The way you hold me
You dey hold me close (hold me)
The way you hold me
You no let me go (hold me)
When I am down
And it feels like I am lonely
I know my God is always close by for real
Nobody fit come around dey form sovereign
Yeah
If no be God talk then u are talking foreign
I praise the most high I no fit do am lowkey
And for that I'm not even sorry
Yeah
Almighty Father oh
Baba steady on my matter oh
Treating me like I be tata oh
I be God pikin no be lamba oh
No be lamba oooh ah
Anointing yapa oh
Son of God no dey japa oh
Show dem say we geti father oh
See my God no Dey lie lie oh
Yeah
Anointing yapa oh
Son of God no dey japa oh
Show dem say we geti father oh
See my God no Dey lie lie oh
The way you hold me
You dey hold me close (hold me)
The way you hold me
You no let me go (hold me)
The way you hold me
You dey hold me close (hold me)
The way you hold me
You no let me go (hold me)
Hold me hold me
Yahweh Yahweh hold me hold me
Yahweh Yahweh hold me hold me
Yahweh Yahweh hold me hold me
Yeah
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Emmanuel Idah, Oni Adetomiwa
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Nuelzo



Nuelzo - Hold Me Close Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Nuelzo
Featuring: Maikon West, RVIVXL
Language: English
Length: 2:17
Written by: Emmanuel Idah, Oni Adetomiwa

Tags:
No tags yet