Back to Top

NOTINYOURIMAGINATION - NO CONTRACT Lyrics



NOTINYOURIMAGINATION - NO CONTRACT Lyrics




Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh, ooh

Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh, ooh

See everyday we dey give thanks
We dey thank Oluwa for existence
For the small moves and the big plans

Till we pull up inna big Benz
Everyday we dey give thanks
For the weekdays and the weekends
For the fake friends and the real friends

Me no get time for no pretend
Roll up my kpoli for me
Make I tell you a story, my G
Nobody holy for real

So don't judge me brother
If you never drink from my water
Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh
Cause if I tell you where I'm coming from

You go know say
You go know say
The things wey my eyes don see
If I tell you where I'm coming from

You go know say
You go know say
The things wey my eyes don see
See my lips can't speak

They wan tell my story for me
They want to take my glory from me
Some of dem roll a kpoli for me
But fi mi back

Demma go call police for me
Babylon dem acting funny
Babylon dem waiting for me
Babylon dem hating on me

They want see me six feet down early morning
But never see me running
Never see me coming
Rather be a bad boy than be good for nothing

Rather smoke my loud boi, worry over nothing
Gat my trust on God boi, worry over nothing
Call me fela kuti
Always on my duty

Tryna get the sars boi call Femi kuti
Get the sars boi like I'm Femi kuti
Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh
Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh

You go know say
You go know say
You go know say
The things wey my eyes don see
See my lips can't speak

You go know say
You go know say
You go know say
The things wey my eyes don see
See my lips can't speak
Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh, ooh

Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh, ooh

See everyday we dey give thanks
We dey thank Oluwa for existence
For the small moves and the big plans

Till we pull up inna big Benz
Everyday we dey give thanks
For the weekdays and the weekends
For the fake friends and the real friends

Me no get time for no pretend
Roll up my kpoli for me
Make I tell you a story, my G
Nobody holy for real

So don't judge me brother
If you never drink from my water
Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh
Cause if I tell you where I'm coming from

You go know say
You go know say
The things wey my eyes don see
If I tell you where I'm coming from

You go know say
You go know say
The things wey my eyes don see
See my lips can't speak

They wan tell my story for me
They want to take my glory from me
Some of dem roll a kpoli for me
But fi mi back

Demma go call police for me
Babylon dem acting funny
Babylon dem waiting for me
Babylon dem hating on me

They want see me six feet down early morning
But never see me running
Never see me coming
Rather be a bad boy than be good for nothing

Rather smoke my loud boi, worry over nothing
Gat my trust on God boi, worry over nothing
Call me fela kuti
Always on my duty

Tryna get the sars boi call Femi kuti
Get the sars boi like I'm Femi kuti
Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh
Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh

You go know say
You go know say
You go know say
The things wey my eyes don see
See my lips can't speak

You go know say
You go know say
You go know say
The things wey my eyes don see
See my lips can't speak
Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: OLANIYI NOMIYE
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




NOTINYOURIMAGINATION - NO CONTRACT Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: NOTINYOURIMAGINATION
Language: English
Length: 2:47
Written by: OLANIYI NOMIYE
[Correct Info]
Tags:
No tags yet