Mad things
For the man wey sabi
Preee
My guy tell me say I don
Looseguard am
E say I get e money but I
Come forget am
Bobo no know d story o
Bobo think say I done hold d dou
Everything na packaging OLORUN
If u check my balance oma foh o
Me I no see anybody at all
Opelope Olorun say I no fall o
If I remember papa e dey touch me o
(Touch me o)
If I tell u things wey my eye see o
(Done see o)
Snitching & d shenking wey I done meet o
( Done meet o )
Even paddy sef dem dey envy me
E bi GOD for me o
Oh oh oh oh
Make I no go see my mate dey run o
Loke loke lamalor o LOKE LOKE
Loke loke lamalor o LOKE LOKE
E bi God For me o
Aye ma ti fimi seleya gan
Loke loke lamalor o LOKE LOKE
Loke loke lamalor o LOKE LOKE
Many things got me confused
Didn't know what to do
Na everything dem dey assume
Weda na lie or na true
If u ask me and I say I no get
My brother my guy make u no vex
Na me know how much dey my pocket
If u like no believe me I no send u
I am no politician
So I don't bother no man
When I go dem notice am
Dem a know no badder man
And na jah be provision
And we stand in position
Take my shot with precision
You can send ur location
Yeah
Preeee
E bi GOD for me o
Oh oh oh oh
Make I no go see my mate dey run o
Loke loke lamalor o LOKE LOKE
Loke loke lamalor o LOKE LOKE
E bi God For me o
Aye ma ti fimi seleya gan
Loke loke lamalor o LOKE LOKE
Hmmm
Loke loke
Hmmmm
Loke Loke
Ebi ye ye ye ye ye
Loke loke eh
Loke Loke
Eh yeah
Loke loke
Say e bi GOD for me
E bi GOD for me o
Oh oh oh oh
Make I no go see my mate dey run o
Loke loke lamalor o LOKE LOKE
Loke loke lamalor o LOKE LOKE
E bi God For me o
Aye ma ti fimi seleya gan
Loke loke lamalor o LOKE LOKE
Loke loke lamalor o LOKE LOKE
Na everything Dem dey assume weather na lie or na true
E bi GOD for me
Nelly jay Zamo