Wo wo wo wo wo o
Man dem
Man dem man dem man dem
Man dem
Man dem
Man dem man dem man dem
E get nigga wey dey top
Wey their level no dey drop
Niggas wey be selfmade boss
But Dem no dey feel pompous
Niggas wey their tap dey rush
Wey their odd be big sure odd
For life them no dey flop
Their doings na nonstop
All my guys are lit
Them no be hypocrite
Men wey too sabi
Their way too very legit
Yes because of this
Everybody want to come commit
Make the girls sorji
Cos their raba dey quench congi
Eh ye e ye
Men dem
Man dem
Man dem man them
No go loose guard them
Guard them
Guard them guard them
Them get the license
License license license ya
To Summon enjoyment
To summon enjoyment
Bro
Anyi bido this journey na wonderpack
Them countered that
Neliy ridiim remember that
Them been dey see us like crazcrowns
Papa ade no clouts
But we getting crowds
Yeah
Listing facts while am speaking loud
My father wasn't a chief
But I'm getting crowns
I'm the king of the new school
I hope you get it now
Try check what I've been through before you think I'm proud
A trip to my circle you can find day ones
Ojadike okenwa na king ruu are my men
Survivor na maley
As we dey show e dey play
One good turn deserves another
Men try dey repay yeah
Consistency dey work like lucks
We skip clubs
Worked above clocks
And get the blocks
No loose guard your day ones
Correct them loose guard
Maka ocha red for moses
Na joshua to cap
Men dem
Man dem
Man dem man them
No go loose guard them
Guard them
Guard them guard them
Them get the license
License license license ya
To Summon enjoyment
To summon enjoyment
Ha ne nwe obodo ewe
Gbemi gbemi trabaye
No come dey shalaye
Them go put you for place
Oya Lele o
Ndi nmemme o
Le chaba na iwere ya o
Just dey Iyanga o
Real men dey here
Real men dey here
Real men dey here
Real men dey here
Real men dey here
Real men dey here
Real men dey here
Real men dey here
All my guys are lit
Them no be hypocrite
Men wey too sabi
Their way too very legit
Yes because of this
Everybody want to come commit
Make the girls sorji
Cos their raba dey quench congi
Eh ye e ye
Men dem
Man dem
Man dem man them
No go loose guard them
Guard them
Guard them guard them
Them get the license
License license license ya
To Summon enjoyment
To summon enjoyment