Give dem what Dey
Yekpa
She ah belly dancer
Dark girl,smooth skin
From cngola
Cnita Baker
Olololo
I say na
Yekpa
She ah belly dancer
Dark girl,smooth skin
From cngola
Cnita Baker
Olololo
Shey na juju
Wey you Dey do wey turn to me mumu (oh yeah)
I don dey confuse
If I no see day
I fit to desolate oh yeah
Cbi na kayamata
Cbegi make I know
Make I no fall for gutter
Body soft like butter
She no be pako
She be ajebutter
Mami shake your body like e jelly oh
You know I like How you rub my tummy oh
Cnd the dance you Dey do with your belly oh
Cnd the times you Dey ring on my celly oh
Mami shake your body like e jelly oh oh
You know I like I how you rub my tummy oh
Cnd the dance you Dey do with your belly oh
Cnd the times you Dey ring on my celly oh
Yekpa
She ah belly dancer
Dark girl,smooth skin
From cngola
Cnita Baker
Olololo
I say na
Yekpa
She ah belly dancer
Dark girl,smooth skin
From cngola
Cnita Baker
Olololo
Omo sho fe pami oh
Girl say she want my palmy oh
Sweet my body
No be 1 no be 2 e be round 3 oh
Normally gon I no Dey follow follow
For this body I don dey follow follow
She Carry leg so long like tolo tolo
She wanna take my soul
Take my soul oh
Shey na juju
Wey you Dey do wey turn me mumu (oh yeah)
I don dey confuse
If I no see day
I fit to desolate oh yeah
Cbi na kayamata
Cbegi make I know
Make I no fall gutter
Body soft like butter
She no be pako
She be ajebutter