Yeah
This kind love o
It dey burst my brain
Girl you too, too, fine o
Make you come my way
This kind love o
It dey burst my brain
Girl you too, too, fine
Make you come my way
Girl your body dey make me higher
Nobody go love like I am
Girl your body dey make me higher
Nobody go love like i am
Nobody go love o
Nobody go love o
Nobody go love o
Nobody go love o
Girl commot your dress
And quench my fire
She dey wear designer
Nobody be finer
Girl come come through
I know you tired ( I know you tired)
We can do what you want
So lets just try o,(So lets just try)
Girl wetin man go say when
They holla
Wetin man go do
No wahalla
So anything you want
We can buy o
You be fine fine girl
Wey you style o
Awww yeah
Awww yeah
Awww yeah
This kind love o
It dey burst my brain
Girl you too, too, fine o
Make you come my way
This kind love o
It dey burst my brain
Girl you too, too, fine o
Make you come my way
Girl your body dey make me higher
Nobody go love like I am
Girl your body dey make me higher
Nobody go love like i am
Chale i dey tell you o
This girl kraa
She be fine
Mtchew
If i don't get this girl o
I swear i go vex