Back to Top

Mytthi - True colors (feat. Sabi sabi) Lyrics

Mytthi - True colors (feat. Sabi sabi) Lyrics

Na so dem go Dey promise ekwuri kwra kwra
Plenty talk when e reach to deliver wor gbalaga
Na so dem go dey come with their fake unu borla? ina kwana
But me na geji, I don tire and ike gwula

Shey na u say make I lockup
Say when I want make I call u go turn up
But all the things wey u dey do na f*ckup
And Omo I've seen your true colors

And you say you gat me o
But Nmbachibe azu u Dey stab me o
Cho Cho Cho u follow dem dey drag me o
Wetin man dey do man so unimaginable

Na u say make I lockup

No be by Cho Cho Cho show workings
Talk pass your mouth for head na knockings
Men Dey the background wey no like cappings
If you do pass yourself asap na blocking
When you come around you go see men working
Tap tap tap fingers Dey button
E no go hard to clear your doubts asap like rocky
Then we go book a flight straight down to turkey
Abeg no block me

On the search for peace I don waka kilometers
Dey fyn wetin I go talk, I don leave u to God and ur yeye shenanigans
And u know, nothing fit to hold me down
Cos when I lighti my nono Dey shaki alcohol
I go just Dey think mullah
You're always welcome to try later

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Goodnews Godstime, Mighty Okwukwu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Mytthi

Mytthi - True colors (feat. Sabi sabi) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Mytthi
Language: English
Length: 3:01
Written by: Goodnews Godstime, Mighty Okwukwu

Tags:
No tags yet