Back to Top

Mytthi - No embargoes (feat. Og billy) Lyrics



Mytthi - No embargoes (feat. Og billy) Lyrics




Og Billy
Mmmmm ah ah ah ahh ahh ahh

Merigwe
I can never conform to no matrix
Ain't no embargoes
Man's got no limitation
Certain man gon make it
And I know dem plenty
Dem many wey hate me
But water no get enemy
So I dey at peace
Dnd me please

Yeah
Good energy I bring
Composure 100
Still maintaining my steeze
No surrender no retreat
Smoking cana backwoods chills
Omoh this paper
We must to chase am
I swear we go follow dey race am
I join cult?
Who join cult?
Dem no believe am
To make the money
Na the risk u need get liver
So me I just bam
So me hold ground
Just be like van damme
And arrive and I conquer
They been feeling like God
I made them understand they're mortals
Dem think say no money till I order
Working very very hard for my mother
Cos I must shutdown
Lockdown

I can never conform to no matrix
Ain't no embargoes
Man's got no limitation
Certain man gon make it
And I know dem plenty
Dem many wey hate me
But water no get enemy
So I dey at peace
Dnd me please

Omo see My energy energy energy
I bring
My Hennessy Hennessy Hennessy I drink
My energy energy energy I bring
Hennessy hennessy hennessy I drink
Ah ah

The blessings na follow come
All in my name I no borrow one
Man like el chapo
U bad o
E sharp o
Pack am o

I can never conform to no matrix
Ain't no embargoes
Man's got no limitation
Certain man gon make it
And I know dem plenty
Dem many wey hate me
But water no get enemy
So I dey at peace
Dnd me please
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Og Billy
Mmmmm ah ah ah ahh ahh ahh

Merigwe
I can never conform to no matrix
Ain't no embargoes
Man's got no limitation
Certain man gon make it
And I know dem plenty
Dem many wey hate me
But water no get enemy
So I dey at peace
Dnd me please

Yeah
Good energy I bring
Composure 100
Still maintaining my steeze
No surrender no retreat
Smoking cana backwoods chills
Omoh this paper
We must to chase am
I swear we go follow dey race am
I join cult?
Who join cult?
Dem no believe am
To make the money
Na the risk u need get liver
So me I just bam
So me hold ground
Just be like van damme
And arrive and I conquer
They been feeling like God
I made them understand they're mortals
Dem think say no money till I order
Working very very hard for my mother
Cos I must shutdown
Lockdown

I can never conform to no matrix
Ain't no embargoes
Man's got no limitation
Certain man gon make it
And I know dem plenty
Dem many wey hate me
But water no get enemy
So I dey at peace
Dnd me please

Omo see My energy energy energy
I bring
My Hennessy Hennessy Hennessy I drink
My energy energy energy I bring
Hennessy hennessy hennessy I drink
Ah ah

The blessings na follow come
All in my name I no borrow one
Man like el chapo
U bad o
E sharp o
Pack am o

I can never conform to no matrix
Ain't no embargoes
Man's got no limitation
Certain man gon make it
And I know dem plenty
Dem many wey hate me
But water no get enemy
So I dey at peace
Dnd me please
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Mighty Okwukwu, Stephen Ahiakwo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Mytthi



Mytthi - No embargoes (feat. Og billy) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Mytthi
Language: English
Length: 3:05
Written by: Mighty Okwukwu, Stephen Ahiakwo

Tags:
No tags yet