Nkwa mu kw'ré nwa'm adiwo'mu la'ila azu
Nkwa kw'ré nwa'm adiwo'mu la'ila azu
Etilam eka la'obu la adiwo'mu la ila azu
Etilam eka la'obu la adiwo'mu la ila azu
Nobody wants to die in the trenches
So I had to make it out I no fit Dey jump fences
What's the essence when pocket empty
Aza empty sapa dey do man dirties
So I had to advance, and I Rebrand
Some kind yeye dem I remand
Kilometers, I no fit shout. Give u distance in an instant
And the big bag I Dey chase am, if i catch am, I go pin am, beat am, eat am, clean mouth shishi i no give Caesar
Toilet roll no long nau, compared to kalubah wey i want oruwor eru
Guy Make money o, make u no wan talk for damily dem tell u sidan la'iruwor eru
Nkwa mu kw'ré nwa'm adiwo'mu la'ila azu
Nkwa mu kw'ré nwa'm adiwo'mu la'ila azu
Etilam eka la'obu la adiwo'mu la ila azu
Etilam eka la'obu la adiwo'mu la ila azu
Pu!
Appreciate the least
Never feel big to let go of things
Man got down cause he needed the feast
Here in the trench We see,
But we keep it a scrrrr
Keep on judging , I will make it and preach
U Dey talk talk
When we show work
Immediately u maintain ur steaze
Life get harder hope you can see
Headline , putting my grind as my first pride
When we smoke they think our brain fried
Cigarette's the one with the deadline
Sha never mind
Hustle hustle all time
Unu work Unu chop, not lie
You wanted it free without grind?
Keep on waiting till that time
Nkwa mu kw'ré nwa'm adiwo'mu la'ila azu
Nkwa mu kw'ré nwa'm adiwo'mu la'ila azu
Etilam eka la'obu la adiwo'mu la ila azu
Etilam eka la'obu la adiwo'mu la ila azu