Back to Top

Mytthi - Blessed (feat. Og billy) Lyrics

Mytthi - Blessed (feat. Og billy) Lyrics

Sule vibez yoh
Og billy!!
Merigwe to all my brothers xx rubbers
Seh seh!!

Who God don bless of course no man curse
Wetin go play go sup without no fuss
Chukwu la eje anigam no be muscle I no Dey rush
Life suppose be merigwe movement on a norms ehh

Make I just Dey filareh
My life too sweet I carry grace
I'm too posh for hate
Way past that stage
I still wan Dey elevate
Nmbaziolu niggas
No come my way positive vibes oh please
Na why I live the life I live make dem no go mess up my peace

Ayeh ayeh ayeh
Ayeh ayeh ayeh
Agbida no come to play
Nwaogba Dey update
Pikin wey God don grace
Nobody fit disgrace
That thing wey Jah don place
Dem no born u well to displace am

U no fit erase am
Nothing go fit to change am
Me and Jah Dey stay the same house
Na why I no go shake mouth
I go always trabaye
Uwa bu bia ka'ije !!
January to December
Everything go Dey enter o

As a man wey like shayo
I'm always on my high o
Dem no play God wayo
Na only better dey my side o
I'm blessed, I'm blessed
E clear, e dear
My oriri no getih end
Jah Dey refill make we Dey flex

Who God don bless of course no man curse
Wetin go play go sup without no fuss eh
Abiama la eje anigam no be muscle I no Dey rush
Life suppose be merigweh movement on a norms ehh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Mighty Okwukwu, Stephen Ahiakwo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Mytthi

Mytthi - Blessed (feat. Og billy) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Mytthi
Language: English
Length: 1:59
Written by: Mighty Okwukwu, Stephen Ahiakwo

Tags:
No tags yet