Omo boy how far
Hope say u dey feel the pain
Wey all those woman dey face
When them carry u for Belle o
Cuz u no pass wetin dey fit flursh away with postinore 2
Na fact I dey tell u
Cuz I dey feel thier pain
Jaiy how far
How u see am na hmmmm
Mama I wan thank you
For the things wey u don face
All because of me uh yeah
If I no chop ooo
Mama u no go fit chop too
And even I no sleep
Mama u no dey fit sleep
So I say thank you mama a hmmm hmmmm