It's Drimz on the beat
Mistabolu
Sheunnatural
Oshey Drimz
Left right center Mistabolu ti enter
Shout-out to Drimzbeat, boutta kill this instrumental
Bi mo shey n bo aggressively won nipe mo ti mental
Universal lyrics omo no be continental
Lyrically killing every beat single or cypher
Lyrically coded o ma pe ke to decipher
Lyrically Kinging Mistabolu Mufasa
If I be your uber driver, you go gimme 5 star
3 freestyles on the gram won ni Bolu you dey rap o
Short gimme call e say make I show for studio
E say make I drop bars make dem play am on the radio
I say who be producer e con tell me say na Drimz o
Drimz play the beat make I yarn my heart
One time jump off bii Jimmy Jatt
Oh God Oh God please hear my voice
Shower your blessings make everywhere stew for boys
Baba answer my prayer, Baba let my hustle pay
I no go stop I no go tire until when my maga pay
Make my life sweet pass honey, eruku yapa leyin mi o
I want to bless my mummy, aburo yapa leyin mi o
Big deals, mo fe hit big deals
Emi ton ti underrate ki n wa di big deal
Kin ma pay big bills, Kin ma flex big chills
World tour pelu mummy mi, real big trips!
Oluwa cover mi, mama je ki n cast
Where my friends dey spend, make I no carry last
1 Jean 1 year, make it a thing of the past
Let my laugh be the best Lord, when I laugh last!
Time don dey go, won ni shey Bolu ma make e?
Status wey I never reach, awon kan ni ki n fake e
Cake tio ni egg, awon kan ni pe ki n bake e
But that one no be my way, mo mo pe mo ma make e still
Wo oju lo pe si
Maa ko bungalow, maa tun ko petesi
Maa rin, maa yan, maa tun fakosi
Maa gba 10 Grammys, tun gbakansi
Baba answer my prayer, Baba let my hustle pay
I no go stop I no go tire until when my maga pay
Make my life sweet pass honey, eruku yapa leyin mi o
I want to bless my mummy, aburo yapa leyin mi o
Make my life sweet pass honey, eruku yapa leyin mi o
I want to bless my mummy, aburo yapa leyin mi o
Wo oju lo pe si
Maa ko bungalow, maa tun ko petesi
Maa gba 10 Grammys, tun gbakansi