Back to Top

Marge - Blow Lyrics



Marge - Blow Lyrics




As elders siddon
Wetin dem dey see
You never see
We know say you don grow
But people don dey here before
Find beta pesin to follow
Know road
Learn from dem tori
You sef you go know
Add your own jara
Make you show your father
He go bless your matter
Beta go come show

Oya blow
We go dey blow
Nothin' go dull our flow
As we dey grow
We go dey blow

No matter how long night wan take drag
Day go break
Pesin wey want tomorrow
Must prepare today
Help one another
No dey beef your broda
We go waka farther
If we work togeda
Help one another
No dey drag beef matter
If we work togeda
We go blow for sure

Find beta pesin to follow
Know road.
Learn from dem tori
You sef you go know
Help one another
No dey drag beef matter
If we work togeda
We go blow for sure
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

As elders siddon
Wetin dem dey see
You never see
We know say you don grow
But people don dey here before
Find beta pesin to follow
Know road
Learn from dem tori
You sef you go know
Add your own jara
Make you show your father
He go bless your matter
Beta go come show

Oya blow
We go dey blow
Nothin' go dull our flow
As we dey grow
We go dey blow

No matter how long night wan take drag
Day go break
Pesin wey want tomorrow
Must prepare today
Help one another
No dey beef your broda
We go waka farther
If we work togeda
Help one another
No dey drag beef matter
If we work togeda
We go blow for sure

Find beta pesin to follow
Know road.
Learn from dem tori
You sef you go know
Help one another
No dey drag beef matter
If we work togeda
We go blow for sure
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Margaret Ozoemena
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Marge



Marge - Blow Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Marge
Language: English
Length: 2:32
Written by: Margaret Ozoemena
[Correct Info]
Tags:
No tags yet