Back to Top

Cover Video (MV)




Performed By: Manlaikmo
Language: English
Length: 2:49
Written by: Moses Ahonle, Gift Afele
[Correct Info]



Manlaikmo - Cover Lyrics




Na only you dey give me joy
No gimmick
How you bless the boy
For no reason
Every other day you come through for me
You gats to feel it
Omo true something notice
I can never be low key
Gucci Louievee
Every day is a shopping spree
Look at all the things you've done for me
Count owo like one two three
To infinity
Leave dem haters make dem talk oh
I be oga at the top oh
Prisoner e don escape oh
God made me free again oh
Jeje me I dey my lane oh
If I ever get in trouble
Bring the matter to the table
My papa no dey fail oh

Oluwa you dey cover
Cover cover cover
Eje Jesu cover me
My God you dey cover
Cover cover cover
Eledumare cover me

For this life
Many many things wey my eyes don see
Many many things but you been no gree
Trust me
My God dey there for me
Am a new man I don't even need no warranty
I go chop life na guarantee
Dem say softness na vanity
When I be royalty
You open my eyes to strategy
And you no look my travesty
You made me fantastic
See am so grateful to God
For all the things that he done for me
And all the times that you stood for me
The times you came through for me
Omo am so grateful to God
For all the things that he's done for me
The times you came through for me
Honestly honestly

Oluwa you dey cover
Cover cover cover
Eje Jesu cover me
My God you dey cover
Cover cover cover
Eledumare cover me

As I dey waka everyday
I dey go my way
Make I no go fail oh
Eledumare cover me

Everyday everyday by day
Day by day
Day by day oh
Day by day
Eje Jesu cover me

And when I make mistake
Go astray
Turn my back on your face
I know
Eje Jesu cover me.
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Na only you dey give me joy
No gimmick
How you bless the boy
For no reason
Every other day you come through for me
You gats to feel it
Omo true something notice
I can never be low key
Gucci Louievee
Every day is a shopping spree
Look at all the things you've done for me
Count owo like one two three
To infinity
Leave dem haters make dem talk oh
I be oga at the top oh
Prisoner e don escape oh
God made me free again oh
Jeje me I dey my lane oh
If I ever get in trouble
Bring the matter to the table
My papa no dey fail oh

Oluwa you dey cover
Cover cover cover
Eje Jesu cover me
My God you dey cover
Cover cover cover
Eledumare cover me

For this life
Many many things wey my eyes don see
Many many things but you been no gree
Trust me
My God dey there for me
Am a new man I don't even need no warranty
I go chop life na guarantee
Dem say softness na vanity
When I be royalty
You open my eyes to strategy
And you no look my travesty
You made me fantastic
See am so grateful to God
For all the things that he done for me
And all the times that you stood for me
The times you came through for me
Omo am so grateful to God
For all the things that he's done for me
The times you came through for me
Honestly honestly

Oluwa you dey cover
Cover cover cover
Eje Jesu cover me
My God you dey cover
Cover cover cover
Eledumare cover me

As I dey waka everyday
I dey go my way
Make I no go fail oh
Eledumare cover me

Everyday everyday by day
Day by day
Day by day oh
Day by day
Eje Jesu cover me

And when I make mistake
Go astray
Turn my back on your face
I know
Eje Jesu cover me.
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Moses Ahonle, Gift Afele
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Manlaikmo

Tags:
No tags yet