Me no fit to talk say the matter plenty
Me no fit to write say the letter lengthy
Everybody talk, ain't nobody helping
Ain't nobody thinking, everybody empty
Dem are try famz cuz the boy a turn star
Twenty eighteen man a jam Kikstar
All the girl dem finna call me mister
Me I see the DM when I log in Insta'
And I be star I don show (yhyh Madison e don show)
And I be star I don show (yhyh Madison e don show)
Friday, talent shows back in high school
Climb stage, everybody go dey shout boo
But that no mean say me I gats move
Cuz I sabi say everything na just cruise
Was never hanging with the main clique
Just a cool black boy at the back seat
And I no dey chill for the big treat
All I had was just book and some music
But then I knew that I had to do better
I stayed lowkey as a steady goal getter
I had to make changes I wrote a new letter
My circle so small still I had a few haters
When I was fifteen then I moved with the streets
Bodija-Sango was the place I retreat
Igboro too tight anybody can die
Better stay on the low till you get the next flight
Me no fit to talk say the matter plenty
Me no fit to write say the letter lengthy
Everybody talk, ain't nobody helping
Ain't nobody thinking, everybody empty
Dem are try famz cuz the boy a turn star
Twenty eighteen man a jam Kikstar
All the girl dem finna call me mister
Me I see the DM when I log in Insta'
And I be star I don show (yhyh Madison e don show)
And I be star I don show (yhyh Madison e don show)
Man I move with my burden like Christ with the cross
I'm not Abraham but I've been through a lot
I'm changing my circle nobody to trust
I'm thankful to God gratitude is a must
Sad but I'm writing this letter
And as you read through man I pray you feel better
Don't stay on the ground anybody can grow
Life is bisexual anybody can blow
Me no fit to talk say the matter plenty
Me no fit to write say the letter lengthy
Everybody talk, ain't nobody helping
Ain't nobody thinking, everybody empty
Dem are try famz cuz the boy a turn star
Twenty eighteen man a jam Kikstar
All the girl dem finna call me mister
Me I see the DM when I log in Insta'
And I be star I don show (yhyh Madison e don show)
And I be star I don show (yhyh Madison e don show)
Ahuchapé
Mahn I move with my burden like Christ with the cross
I'm not Abraham but I've been through a Lot
I'm changing my circle nobody to trust
I'm thankful to God gratitude is a must