Back to Top

M Prince - Story Lyrics

M Prince - Story Lyrics
Official

Wo good day sexy ladies and my rugged gentle men
I bring you bitter story wey too sweet pass e BBN
E get one of my guy wey he money long like CBN
He use am thief my babe come make my bae go do BBL
But wetin shock me na when me and my guy just take dey puff am
We no funds na only Igbo money we get to offer
So when we high we dey enjoy but real life we dey suffer
Time come no money for food then we knew it was now tougher
One bad day my guy get up say he wan run dey go HK
Then for area we get one senior bros we dey call JK
J for juju evian money sometimes self he's not okay
I wan advise am but advise without money no okay
Before then I get one babe wey fine and she sef too package
Anybody wey curse me na so this my girl dey savage
She know my skin no too full but na fine face she dey manage
She dey encourage me but me dey look myself like garbage
My guy don dey two months for HK him self don dey pack am
My girl hear story na then she like tall guys slim and darker
My head dey burst cause this girl say I be like Peter Parker
She say yes no more hero now she sef wan to dey pack am
Two weeks I no well I dey cry I dey take ampiclox
Story worse I hear my guy and girl don dey get intercourse
The thing off me and be like I don dey get internal pox
I dey suffer my guy dey buy my babe gift like Santa Claus
Hello superstar na your guy I call to say hello
I dey vacation with your girl for Lag Eko hotel oh
So if I come I fit buy you one or two strong martelo
I reason God abi na my kidney na I go sell oh
E no too sweet but me I thank God say ona be two
Them say the young shall grow but I wan grow the young from little
Che ona dey hear the story so many things I have been through
Low budget Mary don dey wear skimpy things you can see through
Who get bottle mark for body no suppose fear tattoo
I know I was a beast but now so gentle as a cattle
I go make the money then come back loud for second battle
Before I forget this na part one
Mona wait for part two
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Marvellous Mukoro
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: M Prince

M Prince - Story Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: M Prince
Language: English
Length: 2:27
Written by: Marvellous Mukoro

Tags:
No tags yet