Aw awn
Hmm hmm
Yeah yeah
Hmm hmm
Hmmmmmm
Hmm hmm
Oh yeah
Hmm hmm
Ehh , ehh ehh
Hmm hmm
Ahhhhh
LUGAHLEETHEBOSSLEYI
Kosere
Emi o gboran, gboran
When the girls them turn up (aww)
Make I just dy show love
When the Ladies turn up
Me just want to turn up
Emi o gboran , gboran (emi o gboran )
When the ladies turn up (aww aww)
Me I just dy show love
Wetin them tok and wetin them yarn
(Enn enn)
Girlie you know I dy watch your behind
(Hmm hmm)
Make you no worry rara
(Hmm)
I no dy form Igara
Money dy pocket, you know i gara
If you want more , give you jara
Wetin you want and Wetin you like
Girl you need something
Order it , okay
Oya wait , wait
You see walai , e don tey
When I give dem my sound , wan ke
E be like say maga don pay
Esha loba de
Oya wait , wait
You see Walai e don tey
When I give dem my sound wanke
E be like say maga don pay
Ani Esha loba de
Hmm Yes na intellectual, international Naso I do my thing
But you dey make the people dey just dey do like say they dey want imagine
I dey lie , you dey try
I'm unknown, I dey shine
I swear to God , I dey shine
Oya anything, I go buy
Wetin no kill you , make you stronger
Anywhere I go , me go conquer
I no dey fear anybody , longer
Hmm hmm longer
Wetin dem tok and wetin dem yarn
Make you tell dem say na me dey here
I no like nonsense money dy here
As you see me so I no dy hear
Hmmmm
Find my Trouble
Where dem dey when I dey do my struggle
Everything for life na double double
Where dem Dey when I dy do my struggle
Struggle struggle
Find my trouble
You see I just don't need trouble yeah
Oya wait , wait
You see walai , e don tey
When I give dem my sound , wan ke
E be like say maga don pay
Esha loba de
Oya wait , wait
You see Walai e don tey
When I give dem my sound wanke
E be like say maga don pay
Ani Esha loba de
Hmm Yes na intellectual, international Naso I do my thing
But you dey make the people dey just dey do like say they dey want imagine
I dey lie , you dey try
I'm unknown, I dey shine
I swear to God , I dey shine
Oya anything, I go buy
Wetin no kill you , make you stronger
Anywhere I go , me go conquer
I no dey fear anybody , longer
Hmm hmm longer
Its mic mr producer