Mafia Mafia
Kriiiii
S-kool on the beat
Paking jay Mr mic
Kaaaa
Wullo wullo
Wullo Wullo
Eyah Eyah
Eyah Eyah
Wullo Wullo
Ahh ahh ahh ahh ahh ahh ahh
Omo come o
Shey u dy see as e be oo
Living life base on belief oo
Eyes Dy deceive o
Na only mk God delive oo
Omo i dy as i dy e oo
Wan ni pe kin fi iwa shaye mi oo
Make money kole jaiye yi
OWO oti ni
Kole ra ile yi oo
Emi a gba adura
Emi a gbadura
Emi a gbadura
Ki aiye mi le dara
Emi a gba adura
Emi a gbadura
Emi a gbadura
Ki aiye mi le dara
Ehh one time dem tell me
Me i no fit make am
For my life dem want mk i suffer
Dem dy ask wetin me i get to offer
Buh me i get future money to spend
Omo i dy as i dy e oo
Wan ni pe kin fi iwa shaye mi oo
Make money kole jaiye yi
OWO oti ni
Kole ra ile yi oo
Emi a gba adura
Emi a gbadura
Emi a gbadura
Ki aiye mi le dara
Emi a gba adura
Emi a gbadura
Emi a gbadura
Ki aiye mi le dara
Yeh
Everybody want to be the best oh
But who carry last fit carry first oh
Na why me gats to manifest oh
So me sef go fit be the best oh
Cuz them no know say them no know say
This life na turn by turn
So make you do your own and make i do my own
My brother make you no go rush oh eh
Omo i dy as i dy e oo
Wan ni pe kin fi iwa shaye mi oo
Make money kole jaiye yi
OWO oti ni
Kole ra ile yi oo
Emi a gba adura
Emi a gbadura
Emi a gbadura
Ki aiye mi le dara
Emi a gba adura
Emi a gbadura
Emi a gbadura
Ki aiye mi le dara
God bless my people oo
Zilo mafia pon deezay
Jazzylee berrylee yemi wire oh no
Milee spencer ahh ahh gbg shey ongbo oo
Kay king king oo moni ke na mi lowo oo
Elongar ahh ahh my person oo
Yeahh yi ahh berry lee ohh no
Ya ahh roo oo
Ya ahh roo oo
Ya ahh roo oo
Ya ahh roo oo
Packing jay mr mic
Berry lee yen lore mi gan gan