One hundred dey call me Loudah Loudah
Wine girl your body e dey kill person
I wonder why you no wan give person
I wonder why you no wan give person
Oh girl your body e dey kill person
Yea I no go lie I no lie
I like fine girls with biggi
I like fine girls with biggi
Oga I gree yes I'm very stupid yea
You blow my mind
You blow my mind
I no care what they talk about
Alot of dem go run their mouth
But na this big one I want for my life
Girl your body fire
When e turn to water
I go be your dryer
I go be your wiper
Girl your body fire lele
When e turn to water
Dey never born the bagar
Way go do it better
Yea yea yea
Wine girl your body e dey kill person
I wonder why you no wan give person
I wonder why you no wan give person
Oh girl your body e dey kill person
Wine girl your body e dey kill person
I wonder why you no wan give person
I wonder why you no wan give person
Girl your body e dey kill person
Oh baby eh wait my account dey red
Oh o
Up till now see I never collect
E be like say my head no correct
No correct
How this baby take use my head o
As a sharp guy as a as a wise boy o
How did fall for your trap
How did I take all this crap
Girl your body fire
When e turn to water
I go be your dryer
I go be your wiper
Girl your body fire
When e turn to water
Dey never born the bagar
Way go do it better
Wine girl your body e dey kill person
I wonder why you no wan give person
I wonder why you no wan give person
Oh girl your body e dey kill person
Wine girl your body e dey kill person
I wonder why you no wan give person
I wonder why you no wan give person
Ifi ne meh fit kill person
Excuse me excuse is Loudah on the beat
Killa mix!