Back to Top

Legendary - Woman Lyrics



Legendary - Woman Lyrics
Official




[ Featuring MOTIV ]

Para Boy
Give them vibes
Wey dey burst brain
So many things
I can do to you
Things I can do to you
Things that you never knew
Vibes
So many things
I can do to you
Things I can do to you
Things that you never knew
Vibes
Have you seen
My woman
She got a
Good aesthetician
I fit to run the distance
Cuz she my
Heart physician
So, make you
Hold your woman
She fit to
Be magician
Cuz many men
Dey lurking
Dem fit to
Take her packing
Ooh mami gbese
Ooh deni gbese
If you love me
You go share my pain
Shey you go
Cure my craze
Ooh mami gbese
Ooh deni gbese
If you love me
You go share my pain
Shey you go
Cure my craze
So many things
I can do to you
Things I can do to you
Things that you never knew
Vibes
So many things
I can do to you
Things I can do to you
Things that you never knew
Vibes
Party no dey
If shayo no dey
Thank God that one
No be the case
Shutdown
Friday to Sunday
Party every day
We love to Jaiye
She telling me
Her man is capable
Legend is CAPABLE
This vibe is untouchable
Baby are you available
So many things
I can do to you
Things I can do to you
Things that you never knew
Vibes
So many things
I can do to you
Things I can do to you
Things that you never knew
Vibes
Ooh
Have you seen
My woman
She got a
Good aesthetician
I fit to run
The distance
Cuz she my
Heart physician
So make you
Hold your woman
She fit to
Be magician
Cuz many men
Dey lurking
Dem fit to
Take her packing
Ooh mami gbese
Ooh deni gbese
If you love me
You go share my pain
Or you go
Cure my craze
Ooh mami gbese
Ooh deni gbese
If you love me
You go share my pain
Shey you fit
Cure my craze
Vibes
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Para Boy
Give them vibes
Wey dey burst brain
So many things
I can do to you
Things I can do to you
Things that you never knew
Vibes
So many things
I can do to you
Things I can do to you
Things that you never knew
Vibes
Have you seen
My woman
She got a
Good aesthetician
I fit to run the distance
Cuz she my
Heart physician
So, make you
Hold your woman
She fit to
Be magician
Cuz many men
Dey lurking
Dem fit to
Take her packing
Ooh mami gbese
Ooh deni gbese
If you love me
You go share my pain
Shey you go
Cure my craze
Ooh mami gbese
Ooh deni gbese
If you love me
You go share my pain
Shey you go
Cure my craze
So many things
I can do to you
Things I can do to you
Things that you never knew
Vibes
So many things
I can do to you
Things I can do to you
Things that you never knew
Vibes
Party no dey
If shayo no dey
Thank God that one
No be the case
Shutdown
Friday to Sunday
Party every day
We love to Jaiye
She telling me
Her man is capable
Legend is CAPABLE
This vibe is untouchable
Baby are you available
So many things
I can do to you
Things I can do to you
Things that you never knew
Vibes
So many things
I can do to you
Things I can do to you
Things that you never knew
Vibes
Ooh
Have you seen
My woman
She got a
Good aesthetician
I fit to run
The distance
Cuz she my
Heart physician
So make you
Hold your woman
She fit to
Be magician
Cuz many men
Dey lurking
Dem fit to
Take her packing
Ooh mami gbese
Ooh deni gbese
If you love me
You go share my pain
Or you go
Cure my craze
Ooh mami gbese
Ooh deni gbese
If you love me
You go share my pain
Shey you fit
Cure my craze
Vibes
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Chidera Agbogu, Pinky Isa
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Legendary



Legendary - Woman Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Legendary
Featuring: MOTIV
Language: English
Length: 2:50
Written by: Chidera Agbogu, Pinky Isa

Tags:
No tags yet