Back to Top

LAYCON - Verified Lyrics



LAYCON - Verified Lyrics




[ Featuring Mayorkun ]

Hey
Of Lagos
Conny Sir
Gege


Oya Put your lighters up, if know say you go represent
Awa wa okay you get the evidence
Too much opolo unto intelligence
Social media no be real life but

Confirm
Shey you see we Dey verified
Confirm
Shey you see We Dey verified
Confirm
Shey you see We Dey verified
Confirm
Shey you see We Dey verified
Confirm


Wo Pawon bi Cigar
Kilode to bad bai
Look at me head to toe
Look like I come here to play

Erekere ni doyun
I'm on my grind grind
Who's on the line line
On your mark get ready to go


Eskelebe si elebe one
Come and take your baby
Your woman wan ginger me
Aah Rema sef Don Jazzy

Eskelebe si elebe two
Come and grab your Daddy ah
Make dem tell Alhajiya
Before she call me Zaddy o


Oya Put your lighters up, if know say you go represent
Awa wa okay you get the evidence
Too much opolo unto intelligence
Social media no be real life but

Confirm
Shey you see we Dey verified
Confirm
Shey you see We Dey verified
Confirm
Shey you see We Dey verified
Confirm
Shey you see We Dey verified
Confirm


Brah I'm on new level
Never unfresh it's Impossible
No be competition we take qualify
Make I get the clean up make I sanitize

From the west to the south to east
Even aboki dey dance to the beat
VVIP, lifestyle, classy, Shey you see
When we move we dey be like the gang

For Ketu, Ojuelegba
We be Confirm
Yaba, Ebute Metta
We be Confirm
Hey Oshodi, Isolo,
Oya Confirm
Agege, Festac
Confirm

Lekki, Ikoyi way
Won ma confam
Ajah, Obalende
We be confirm
For Lagos Island
Oya Confirm
We take over the place
We be confirm
Banger


Eskelebe si elebe one
Come and take your baby
Your woman wan ginger me
Aah Rema sef Don Jazzy

Eskelebe si elebe two
Come and grab your Daddy ah
Make dem tell Alhajiya
Before she call me Zaddy o


Oya Put your lighters up, if know say you go represent
Awa wa okay you get the evidence
Too much opolo unto intelligence
Social media no be real life but

Confirm
Shey you see we dey verified
Confirm
Shey you see we dey verified
Confirm
Shey you see we dey verified
Confirm
Shey you see we dey verified
Confirm
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Hey
Of Lagos
Conny Sir
Gege


Oya Put your lighters up, if know say you go represent
Awa wa okay you get the evidence
Too much opolo unto intelligence
Social media no be real life but

Confirm
Shey you see we Dey verified
Confirm
Shey you see We Dey verified
Confirm
Shey you see We Dey verified
Confirm
Shey you see We Dey verified
Confirm


Wo Pawon bi Cigar
Kilode to bad bai
Look at me head to toe
Look like I come here to play

Erekere ni doyun
I'm on my grind grind
Who's on the line line
On your mark get ready to go


Eskelebe si elebe one
Come and take your baby
Your woman wan ginger me
Aah Rema sef Don Jazzy

Eskelebe si elebe two
Come and grab your Daddy ah
Make dem tell Alhajiya
Before she call me Zaddy o


Oya Put your lighters up, if know say you go represent
Awa wa okay you get the evidence
Too much opolo unto intelligence
Social media no be real life but

Confirm
Shey you see we Dey verified
Confirm
Shey you see We Dey verified
Confirm
Shey you see We Dey verified
Confirm
Shey you see We Dey verified
Confirm


Brah I'm on new level
Never unfresh it's Impossible
No be competition we take qualify
Make I get the clean up make I sanitize

From the west to the south to east
Even aboki dey dance to the beat
VVIP, lifestyle, classy, Shey you see
When we move we dey be like the gang

For Ketu, Ojuelegba
We be Confirm
Yaba, Ebute Metta
We be Confirm
Hey Oshodi, Isolo,
Oya Confirm
Agege, Festac
Confirm

Lekki, Ikoyi way
Won ma confam
Ajah, Obalende
We be confirm
For Lagos Island
Oya Confirm
We take over the place
We be confirm
Banger


Eskelebe si elebe one
Come and take your baby
Your woman wan ginger me
Aah Rema sef Don Jazzy

Eskelebe si elebe two
Come and grab your Daddy ah
Make dem tell Alhajiya
Before she call me Zaddy o


Oya Put your lighters up, if know say you go represent
Awa wa okay you get the evidence
Too much opolo unto intelligence
Social media no be real life but

Confirm
Shey you see we dey verified
Confirm
Shey you see we dey verified
Confirm
Shey you see we dey verified
Confirm
Shey you see we dey verified
Confirm
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Olamilekan Moshood Agbeleshe
Copyright: Lyrics © CTSO MUSIC

Back to: LAYCON



LAYCON - Verified Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: LAYCON
Featuring: Mayorkun
Language: English
Length: 3:06
Written by: Olamilekan Moshood Agbeleshe

Tags:
No tags yet