Back to Top

Laime - Ololufemi (Wole) Lyrics



Laime - Ololufemi (Wole) Lyrics




[ Featuring Spellz ]

Laime on the microphone
Run the record

Ololufemi
I love you dearly
High definition i can see through you clearly
No hear that nonsense
No need to fear me
Na who dey fear love wey no see matter clearly

Shoma wole oh wole
Shoma wole oh wole
Shoma wole abi o ma wole
Shoma wole oh till sunday oh
Shoma wole oh wole oh
Kilonshele make dem bring the bombay
Shoma wole abi o ma wole
Shoma wole oh till sunday oh

Gbono feli feli i dey hot gan gan
Me i go dey hot till thy kingdom come
Me i wan dey carry you dey go london
Anytime we f*ck i no wan use condom
Call me baba ibeji gan
They no fit know our journey
When there's too much money
Their talk go dey funny

I like you i like
You're the one i desire
And i decided the fire e go burn me
I no go tire

Ololufemi
I love you dearly
High definition i can see through you clearly
No hear that nonsense
No need to fear me
Na who dey fear love wey no see matter clearly

Shoma wole oh wole
Shoma wole oh wole
Shoma wole abi o ma wole
Shoma wole oh till sunday oh
Shoma wole oh wole
Kilonshele make dem bring the bombay
Shoma wole abi o ma wole
Shoma wole oh till sunday oh

Your beauty is like the sunshine
This one no be punchline
I go chop you like na lunchtime
Baby one time
Make i tell you one time
Me i no wan tell the story
Make i give you one line

You're all i want
You're the one i need
When you leave
Say my heart fit bleed

Ololufemi
I love you dearly
High definition i can see through you clearly
No hear that nonsense
No need to fear me
Na who dey fear love wey no see matter clearly

Shoma wole oh wole
Shoma wole oh wole
Shoma wole abi o ma wole
Shoma wole oh till sunday oh
Shoma wole oh wole
Kilonshele make dem bring the bombay
Shoma wole abi o ma wole
Shoma wole oh till sunday oh

Spellz
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Laime on the microphone
Run the record

Ololufemi
I love you dearly
High definition i can see through you clearly
No hear that nonsense
No need to fear me
Na who dey fear love wey no see matter clearly

Shoma wole oh wole
Shoma wole oh wole
Shoma wole abi o ma wole
Shoma wole oh till sunday oh
Shoma wole oh wole oh
Kilonshele make dem bring the bombay
Shoma wole abi o ma wole
Shoma wole oh till sunday oh

Gbono feli feli i dey hot gan gan
Me i go dey hot till thy kingdom come
Me i wan dey carry you dey go london
Anytime we f*ck i no wan use condom
Call me baba ibeji gan
They no fit know our journey
When there's too much money
Their talk go dey funny

I like you i like
You're the one i desire
And i decided the fire e go burn me
I no go tire

Ololufemi
I love you dearly
High definition i can see through you clearly
No hear that nonsense
No need to fear me
Na who dey fear love wey no see matter clearly

Shoma wole oh wole
Shoma wole oh wole
Shoma wole abi o ma wole
Shoma wole oh till sunday oh
Shoma wole oh wole
Kilonshele make dem bring the bombay
Shoma wole abi o ma wole
Shoma wole oh till sunday oh

Your beauty is like the sunshine
This one no be punchline
I go chop you like na lunchtime
Baby one time
Make i tell you one time
Me i no wan tell the story
Make i give you one line

You're all i want
You're the one i need
When you leave
Say my heart fit bleed

Ololufemi
I love you dearly
High definition i can see through you clearly
No hear that nonsense
No need to fear me
Na who dey fear love wey no see matter clearly

Shoma wole oh wole
Shoma wole oh wole
Shoma wole abi o ma wole
Shoma wole oh till sunday oh
Shoma wole oh wole
Kilonshele make dem bring the bombay
Shoma wole abi o ma wole
Shoma wole oh till sunday oh

Spellz
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Spellz, Onisolaime Bennibor
Copyright: Lyrics © Sentric Music

Back to: Laime



Laime - Ololufemi (Wole) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Laime
Featuring: Spellz
Language: English
Length: 3:06
Written by: Spellz, Onisolaime Bennibor

Tags:
No tags yet