Poverty is expensive
Haha
Poverty expensive
Mo je fe ba won na
Aso akisa
Mo je fe ba won ran
Owo ni
Na Wetin make Adigun
Pa Omo re kansoso
Tori owo ni
He never reach 32
Mo je dobale fun Omo ti ko to mi
Oluwa oo
If I no get money
OJORO ni
If I no make am oo
OJORO ni
If I no flex my mama
I no get this raba
I no get this pa
Ojoro ni
I really wanna secure the bag
Make I make this raba
Awon egbon
Won sope
They got my back
They secure the bag
They gave me a bag
Nigba ti mo si bag
Aso ni mo ba oo
Awon ti mo sope mo ni
Won foh mi je
Dem say Dey love me
Pe awon ko mi je
But at the end oo
E later clear o
Mo wa pada ri pe
Na God Dey there
Na God Dey bless person
No be man
No be your pastor
No be your Imam
No God dey bless person
Bless person
Omo bless person no be man
Na God Dey bless person
No be man
No be your pastor
No be your Imam
No God dey bless person
Bless person
Omo bless person no be man
Poverty Dey cause calamity
Ka tu ma ru bag s'eyin karititi
Poverty no be salsa
E no sweet to dance
No be romance
E no sweet to love
He never chop today
And he no know
Wetin he go chop tomorrow
But he no Dey fast
Now he don get ulcer
Oju padi mi ti r'ogun
O tu ni ulcer
Oyo lowa ooo
You are on your own
Akin kanju okurin
And you are alone
You need to stay woke
Tepa mo ise
My brother my sister
Toba fe l'owo oo
Cause if you no get money
OJORO ni
You don tire for
Kosowo ni
OJORO ni
You no get money
OJORO ni
If I no flex my mama
I no get this raba
OJORO ni
Aje OJORO ni
OJORO ni
Poverty is expensive
Akuse o r'ayewa
Ah ah
Akuse o r'ayewa