Kili dem dem oh no
Halle, I nor dey worry dem say I too dey on hits
I just dey happy, eh, eh
Halle, I nor dey worry dem say I too dey on hits
I just dey happy, eh, eh
Na steady, on steady, and steady, I just dey give dem vibes
Dey gimme de beat, I steady dey give dem vibes
To live in peace, you have to learn to masterpiece
That's why you see me everyday, I daily with ease
Roll up the cannabis, make I reminisce
This life too big, tell all the enemies
When they hate on me, nah bad habit
This is a real life, I be giving you real line
I'm a real guy, cant stop a moving train
When it's on its lane
Try me, you go see fact, nor dey whine me
With your Insta, I'm a black boy with some big plans, eh
Halle, I nor dey worry dem say I too dey on hits
I just dey happy, eh, eh
Halle, I nor dey worry dem sey I too dey on hits
I just dey happy, eh, eh