[ Featuring Izuchukwu Moses Onyedikachi ]
Cwwshh (Negron World)
Kozy G
Killi
I want to manage your body
I go take good care of you
Oh my bae you too sabi (sabi girl)
I go kill namah for your sake
Call your friends them make them come
We go faaji till early mor mor
Case!
You Dey hypnotize me oh (Case)
See the thing you carry oh (Case)
Take am easy whine me oh (Case)
Na only you wey my CCTV Dey eye oh (Case)
Oh baby sumomi oh (Case)
Bring your body jam me oh (Case)
Where all my sexy ladies
This thing wey you carry na confam, na confam
Where all my beautiful ladies
This thing wey una carry na confam, na
Confam
Oya do the makosa
Dance ya arabasta yeah yeah yeah (Makosa)
Dance arabasta yeah yeah yeah (oya do the Makosa)
Show me arabasta yeah yeah yeah (Makosa)
Show me arabasta yeah yeah yeah
Oh sexy sexy
Come and take me away
Whisper some melodies in my ears
My lady, lady, I like your Doty whine
Your body na case (Case)
You Dey hypnotize me oh (Case)
See the thing you carry oh (Case)
Take am easy whine me oh (Case)
Na only you wey my CCTV Dey eye oh (Case)
Oh baby sumomi oh (Case)
Bring your body jam me oh (Case)
Where all my sexy ladies
This thing wey you carry na confam, (Case) na confam
Where all my beautiful ladies
This thing wey una carry na confam, (Case) na confam
Oya do the makosa
Dance arabasta yeah yeah yeah (Makosa)
Dance arabasta yeah yeah yeah (oya do the Makosa)
Show me arabasta yeah yeah yeah (Makosa)
Show me arabasta yeah yeah yeah
Oya oh
This your body cool my temper
Cwwshh