Spark your lighter
Jooro jaara jooro
Grind on a steady keeping on a low
We making more dollars
Gat me singing on this
Shoutout to Wizzy baba nla
More blessing in abundant
When things go wrong we call on Jehovah
See them sitting in a corner
They wanna see us dey pull up inna uber
Making more dough dough dough dough dough
Stacking up my dough dough dough
Keeping on a low low low low low
Owo lon shey gboro
Making more dough dough dough dough dough
Stacking up my dough dough dough
Keeping on a low low low low low
Owo lon shey gboro
Never regret anything that made you smile
If dem dey mock you tell them say cry your cry
Awe moni ko jaye
Tell them say bad energy stay faraway
Awe moni ko jaye
Tell them say bad energy stay faraway
Grind on a steady keeping on a low
We making more dollars
Gat me singing on this
Shoutout to Wizzy baba nla
More blessing in abundant
When things go wrong we call on Jehovah
See them sitting in a corner
They wanna see us dey pull up inna uber
Some days, it fi be like sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
And You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother, no go gone
When your thing come, my brother, no go rush
Just ease your mind
Mo jaiye mi, jeje mi, jeje mi, jeje mi
Lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolo lolo
Mo jaiye mi, jeje mi, jeje mi, jeje mi
Lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolo lolo
Moja ye mi jeje
Mojaye mi lolo
Mo keep it on a low o