Back to Top

Kidwhyte - Sorry Lyrics



Kidwhyte - Sorry Lyrics
Official




Deserve more
She no too tall
I Iikey her ofcourse
She be my baabe
Tai
Love is priceless
A blessing
But when you're with the wrong person
It becomes a disaster
Never hesitate to say sorry
Don't know what it's up to you
Be yourself just be you
Times I put you off the mood
Times when I no dey for cruise
Times you needed to me the most
Times you call wey me no show
Times when you dey catchi cold
When I put d gear for slow
I'm sorry my lady
Wowo wowo wawa
For time wey you down and the loving no steady
Wowo wowo wawa
Odoh mi promise say me go be there Steady
Wowo wowo wawa
Your loving and touching, I want more daily
Wowo wowo wawa
Deserve more
She no too tall
I Iikey her ofcourse
She be my bebe
She no dey off
Steady onpoint
I likey her ofcourse
She be my bebe
Deserve more
She no too tall
I Iikey her ofcourse
She be my bebe
She no dey off
Steady onpoint
I likey her ofcourse
She be my bebe

I no go lie to you, mammi you call my phone I go answer
Steady vouching for you,na you I want mammi no be Rita
Dem dey my rhythm and blue
My Rythm and blues for shitta
Anything you want make you name am

For your loving no loopholes
My medicine my own dose
Make we dey fly go Pluto
For my dynasty na you get throne
My policy no be who goes
My ketamine my two does
Sorry for the times wey I raise bone
My sweet aroma you be my cologne

Times you needed to me the most
Times you call wey me no show
Times when you dey catchi cold
When I put d gear for slow
I'm sorry my lady
Wowo wowo wawa
For time wey you down and the loving no steady
Wowo wowo wawa
Odoh mi promise say me go be there steady
Wowo wowo wawa
Your loving and touching, I want more daily
Wowo wowo wawa
Deserve more
She no too tall
I Iikey her ofcourse
She be my bebe
She no dey off
Steady onpoint
I like her ofcourse
She be my bebe
Deserve more
She no too tall
I Iikey her ofcourse
She be my bebe
She no dey off
Steady onpoint
I likey her ofcourse
She be my bebe
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Deserve more
She no too tall
I Iikey her ofcourse
She be my baabe
Tai
Love is priceless
A blessing
But when you're with the wrong person
It becomes a disaster
Never hesitate to say sorry
Don't know what it's up to you
Be yourself just be you
Times I put you off the mood
Times when I no dey for cruise
Times you needed to me the most
Times you call wey me no show
Times when you dey catchi cold
When I put d gear for slow
I'm sorry my lady
Wowo wowo wawa
For time wey you down and the loving no steady
Wowo wowo wawa
Odoh mi promise say me go be there Steady
Wowo wowo wawa
Your loving and touching, I want more daily
Wowo wowo wawa
Deserve more
She no too tall
I Iikey her ofcourse
She be my bebe
She no dey off
Steady onpoint
I likey her ofcourse
She be my bebe
Deserve more
She no too tall
I Iikey her ofcourse
She be my bebe
She no dey off
Steady onpoint
I likey her ofcourse
She be my bebe

I no go lie to you, mammi you call my phone I go answer
Steady vouching for you,na you I want mammi no be Rita
Dem dey my rhythm and blue
My Rythm and blues for shitta
Anything you want make you name am

For your loving no loopholes
My medicine my own dose
Make we dey fly go Pluto
For my dynasty na you get throne
My policy no be who goes
My ketamine my two does
Sorry for the times wey I raise bone
My sweet aroma you be my cologne

Times you needed to me the most
Times you call wey me no show
Times when you dey catchi cold
When I put d gear for slow
I'm sorry my lady
Wowo wowo wawa
For time wey you down and the loving no steady
Wowo wowo wawa
Odoh mi promise say me go be there steady
Wowo wowo wawa
Your loving and touching, I want more daily
Wowo wowo wawa
Deserve more
She no too tall
I Iikey her ofcourse
She be my bebe
She no dey off
Steady onpoint
I like her ofcourse
She be my bebe
Deserve more
She no too tall
I Iikey her ofcourse
She be my bebe
She no dey off
Steady onpoint
I likey her ofcourse
She be my bebe
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Favour Joseph
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Kidwhyte



Kidwhyte - Sorry Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Kidwhyte
Language: English
Length: 2:37
Written by: Favour Joseph

Tags:
No tags yet