So many guys wey Dey come my way
Me I just tell them make they go their way
That I got you on my mind
Say this time I no Dey lie
On the phone with other girls all night
Emeka na everyday you always want to fight
Now you dey tell me that I'm not your type
You no fi even look me deep into the eyes
All these times that I've been
Been nursing feelings
While you dey do me corny
Now I don up my game
So please don't come back baby
Say you dey looky for me
I'm on drive to a place
Where you're not gonna find me
You realize too late that you lost me
Biko say your last words baby
Cause e fi be the last time you'll see me
Drive to a place where you're not gonna find me
You'll realize too late that you lost me
Tell your friends the story you wanna
I no be enemy but you made me enemy
But you made me enemy
But you made me enemy
But you made me enemy
Yeah you made me enemy
Boy you made me enemy
Boy you made me enemy
Girlie ah know say i hurt you
But e no mean ah no love u
Your friends dem all hate u na why de wan de deceive u
Hear me bikonu
Me different now
Girlie ah missi u now
So no go de play me wayo no de do ur ojuju matter for here my cinderella so
Kumbene kumbene kumbene balm aya
U hot like kumbene balm oo
Lackadaisically giving attention here
When me i de talki to you
I take u down to ibiza
Na u be monalisa
Forget the past i mean am
I de for u no matter what ma girl
I'm on drive to a place
Where you're not gonna find me
You realize too late that you lost me
Biko say your last words baby
Cause e fi be the last time you'll see me
Drive to a place where you're not gonna find me
You'll realize too late that you lost me
Tell your friends the story you wanna
I no be enemy but you made me enemy
But you made me enemy
But you made me enemy
But you made me enemy
Yeah you made me enemy
Boy you made me enemy
Boy you made me enemy