Hate for no reason
Dem Dey hate for no reasons
Hate for your reasons
Jah guide for a reason
Man I'm blessed for a reason that ah make dem dey hate for no reason again
As my thing turn up again Dem want turn me down again
And nah jah wey Dey bless me wey Dey make we Dey do am again and again
Ok
Refgee give me the beat again
Make I mashup the place again
Cuz we got microphone we're just like a preacher we're preach about God again
If you hate me I no dey your lane
You like me I go dey your lane
Cuz if I die today I no die for you
And if I live today I no live for you
This life we dey live we dey live to learn
I learnt my lessons from my experience wey I get before
All these people wey dey lie say dem love me before
Dem show me bad mind
I know dem dead mind
We get money like Birdman
Dem know dem vex ooo dem vex me
Dem know dem vex me dem vex me
As my thing turn up again
Dem want turn me down again
And nah jah wey Dey bless me, wey Dey make we dey do am again and again
Ok
Refgee give me the beat again
Make I mashup the place again
Cuz we got microphone we're just like a preacher we're preach about God again
We Dey rise we Dey fall
If we fall we go rise up again ooh
Jah light shine us
Jah light go shine us again ooh
Dem Dey hate for no reason
Jah light shine us for a reason
E Dey make dem Dey see us
We Dey do am again n again and again

Man Taya