Back to Top

Kaptain Swizzy - Charm (feat. Mvce) Lyrics

Official

Shazam Baby
Wait hold on just a couple minutes
I think recognize the shawty in the blue bikini
I for swear to God, if shayo nor dey for my system
So na wisdom i go use make thunder nor go fire person
I mean this one na person aunty with the kind body she get
Nor be obolo fatty this one na better preset
Food wey nor dey canteen e nor dey hook for chest
If i see wetin better i dey like dey put respect
Excuse me allow me introduce me
Big D Sleek T i can prove it
I know a few tricks i can get you weak knees thick drips i hope you can keep a secret
I can be your special medicine be your remedy
Put you on a slow melody do you tenderly
Show you all my specialties leave you breathing heavily
Promise you'll be making promises that's a certainty
Hey body bad she dey use am oppress man
Her waist line omo we gots cross check am
She get vibes she dey take time select man
So nor be money we go use shey you get na

She's a different kind and she got the whine of Armageddon
When she step into the room you already know
She about fi shut it down woah
She's a ten over ten that's fact
Pay what you owe that's tax
She no really care bout your funds and stacks so better stop flaunting that
I'm tryna get to know you
Hey baby girl what's your number
I'll come holla you if you wanna
Send me aza make i wire
She say wait i know what your type is
You'd rather put money where your mouth is
Come show me that you really wan have this
Come show me that you really wan ride this ride this

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: David Iseghoede, Wisdom Edosuyi
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, O/B/O DistroKid

Back to: Kaptain Swizzy

Kaptain Swizzy - Charm (feat. Mvce) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Kaptain Swizzy
Language: English
Length: 2:31
Written by: David Iseghoede, Wisdom Edosuyi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet