Back to Top

KadMiELLi - OUR DAY Lyrics



KadMiELLi - OUR DAY Lyrics
Official




Them say life is "shwee"
Life is short and sweet so my paddie
Domɔshi on your feet aah-aah
Tu n'est pas tombe dans partie
(Répéter encore)
Me as adey do what I want do no bother me oo
Many things wey I don see oo
Kɛ nkɛɛ me ma kɛ bo
You no go fi take all
As adey ron my race na you no dey for me
But as you see say now I zomi aah-aah
You want dey gbenke body
Our day
Today is our day
Make we dey jaiye lo
I no come here to shala
No time to shalaye oh
Our day
Today is our day
Make we dey jaiye lo
I no come here to shala
No time to shalaye oh
Me I want dey throway
(Throway)
Pop Hennessy and Moët
(Moët)
Pretty girl come my way
(My way)
Bad energy, far away
(Away)
Me I want to get down and dance
(Aaah-aaah)
Make you give me distance
(Aaah-aaah)
Give me shawty
Make im release all of my tension
My tension
My tension
Our day
Today is our day
(Our day our day, our day)
Make we dey jaiye lo
I no come here to shala
No time to shalaye oh
Our day
Today is our day
Make we dey jaiye lo
(Make we dey jaiye dey jaiye dey go)
I no come here to shala
No time to shalaye oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Them say life is "shwee"
Life is short and sweet so my paddie
Domɔshi on your feet aah-aah
Tu n'est pas tombe dans partie
(Répéter encore)
Me as adey do what I want do no bother me oo
Many things wey I don see oo
Kɛ nkɛɛ me ma kɛ bo
You no go fi take all
As adey ron my race na you no dey for me
But as you see say now I zomi aah-aah
You want dey gbenke body
Our day
Today is our day
Make we dey jaiye lo
I no come here to shala
No time to shalaye oh
Our day
Today is our day
Make we dey jaiye lo
I no come here to shala
No time to shalaye oh
Me I want dey throway
(Throway)
Pop Hennessy and Moët
(Moët)
Pretty girl come my way
(My way)
Bad energy, far away
(Away)
Me I want to get down and dance
(Aaah-aaah)
Make you give me distance
(Aaah-aaah)
Give me shawty
Make im release all of my tension
My tension
My tension
Our day
Today is our day
(Our day our day, our day)
Make we dey jaiye lo
I no come here to shala
No time to shalaye oh
Our day
Today is our day
Make we dey jaiye lo
(Make we dey jaiye dey jaiye dey go)
I no come here to shala
No time to shalaye oh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Kadmiel Akonnor
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: KadMiELLi



KadMiELLi - OUR DAY Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: KadMiELLi
Language: English
Length: 2:55
Written by: Kadmiel Akonnor
[Correct Info]
Tags:
No tags yet