Huh! Tribeeee
K4DB, B4DO
Come on!
Yeah!
Tribe, tribe you Dey burst brain
K4DB, B4DO
Everybody wan make I Toryor Toryor
Everybody wan make I Toryor Toryor
Anybody try, gonna f*ck'em up
Anybody try, gonna f*ck'em up
Toryor, Toryor, make I Toryor Toryor
Everybody wan make I Toryor Toryor
Toryor Toryor, make I toryor toryor
Everybody wan make I toryor toryor
Some people beef me so i give dem cornbeef (give dem)
If dem wan talk i give dem More heat (Krii)
Koko master i no be novice (krii)
I be landlord I give dem notice
For the game i dey win like 2 six (check up)
Fine boy? (Mtceew) No Dey notice
(Wetin concern me)
If dem try me dem no go know peace
Dia fada yansh I no Dey roll peace
Everybody wan make I Toryor Toryor
Everybody wan make I Toryor Toryor
Anybody try gonna f*ck'em up
Anybody try gonna f*ck'em up
Toryor, Toryor, make I Toryor Toryor
Everybody wan make I Toryor Toryor
Toryor Toryor, make I toryor toryor
Everybody wan make I toryor toryor
Giving dem the vibe mena mor por (giving dem the vibe mena )
Giving them the vibe mena morpor (giving dem the vibe mena)
Giving dem the vibe Mena morpor (giving dem the vibe mena)
If you like make you nor mor por
Giving dem the vibe mena mor por
(Problem, problem, give dem problem )
Giving them the vibe mena morpor
(Problem, problem, give dem problem )
Giving dem the vibe Mena morpor
(Problem, problem, give dem problem )
If you like make you nor mor por
Listen
Dem say my talk is cheap
They can't afford the rent
I can't afford their beef
Their beef is really stick
I can't afford defeat
I better take my leave
That shit is not for me
I better take my leave
Enemor mene mane mor pena
Ene mane mane mor Pena
Enemor mene mane mor pena
Ene mane mane mor Pena
Everybody wan make I Toryor toryor (Enemor mane mane mor pena
Everybody wan make I toryor Toryor
(Enemor mane mane mor pena )
Everybody wan make I toryor Toryor
(Enemor mane mane mor pena
Everybody wan make I toryor Toryor
(Enemor mane mane mor pena )
Tribe, tribe Tribe you Dey burst brain