Bhadbhoi
I'm not even stable, my mind is in heaven On a different level, but I'm not disable
The time is past eleven, i dey cloud eleven
On a different level
Plenty shayo for my body oh
Two shayo for my body,
Three shayo for my body, oh eh
Plenty shayo for my body oh
Two shayo for my body,
Plenty shayo for my body, oh eh
I no dey look nobody, cause I dey, I dey, I dey, I no send nobody
I see all them, them talkie, walkie talkie, talking tom, me i no dey mind
They say time is money, so that's why me I stay on my grind, no stop
All dem girls dem love me, ah pe sikiratu ko wa ko wa yo doggy
Plenty shayo for my body oh
Two shayo for my body,
Three shayo for my body, oh eh
Plenty shayo for my body oh
Two shayo for my body,
Plenty shayo for my body, oh eh
Yeah, me i go dey smoke till the night, yeah, me go dey give them what they like, yeah, me and I high and I high till the night, yeah, yeah, yeah
Yeah, me and I sip my wine, me I smoke it up and wrap it up, yeah, me i go carry the kele wey go bust my mind, yeah, yeah, yeah
I'm not even stable, my mind is in heaven On a different level, but I'm not disable
The time is past eleven, i dey cloud eleven
On a different level
Plenty shayo for my body oh
Two shayo for my body,
Three shayo for my body, oh eh
Plenty shayo for my body oh
Two shayo for my body,
Plenty shayo for my body, oh eh