If I no die for you make I know
Wetin cause am o
If I no die for you make I know
Wetin cause am o
The way you carry my matter for your head
The way you carry my matter for your head
Nobody badder
I tell you say nobody badder
Than you you you you...
Nobody hotter you tell me say
Nobody hotter than me me me me
Nobody badder
I tell you say nobody badder
Than you you you you...
Nobody hotter you tell me say
Nobody hotter than me me me me
Oh Na na na na
Baby you dey make my totori like that.
Make una help say
Help me say this prayer oshey
For my baby..
Nobody understands
Nobody can compare
Dis bond wey we get o nobody can break o
If I no die for you make I know wetin cus am o
If I no die you you make I know wetin cus am o
Oh Na na na na
Baby you dey make my totori like that