Wetin be this lie that your telling me
And me I no dey follow any enemy
I minimize my tea
Ma so fun elo mi
Ma threaten omo mi
You cross me, you will see
Pain has turn to something (ah-ha)
I don't wish on no one (hey-a)
Girls dey play my conscious
Next year, pray for more sense
High hopes on me
Pray I finish strong
Can't blame no one
'Cause I'm in the wrong
Don't pressure me
Dey wan put it on
E get as it be
Dey do anything
Listen, anybody
Please send me somebody
I just do what I do
No be Godly
I won't suffer no more
I outdone it
Death can have me when it earn me
But for now I'm in the shadows (shadows)
Omo, I swear I no be regular (regular)
By God's grace, I own a mansion (mansion)
Nevermind it, I wan castle (castle)
E be hassle (hassle)
No dey cap o (cap o)
Na only my spirit I wan expansion(expansion)
With selection (selection)
Intervention (intervention)
(Hmm)
Just because I've been callin'
You've been acting like a fool
Just for you I've been runnin'
You've been actin like you do
I no dey like this yo fire wey you dey fire for me (ohh)
Na everyday you just dey para
You dey para for me (ohh)
Oh ma lover don't be funny
I no dey like all the things you do
Everytime you come around me
I dey think you do juju
Say I been callin'
I been callin' fa you (oh)
I dey mara, mara fa you (oh)
(Ohhhhhhhh)
Girl I'm looking at yo- (fire)
(Fire, fire, ohh)