Back to Top

Jay_wayney - Topic Lyrics

Jay_wayney - Topic Lyrics
Official

Precisely..
Yeah
Precisely all you know we do is monetary
You dig
Yeah
Oh na na na
Yeh yeh
Oh yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh
Yeh weh ni eh
Jay Wayney
Try and change the topic
If e nor de paper
If e nor de Owo oh
Make you try and change the topic
If e nor de paper
If e nor de Owo
Make you try and change the topic
If e nor de paper
If e nor de Owo
Make you try and change the topic
If e nor de paper
You dig
If e nor de Owo
See, I no fit lie for you
Say I don dey drive Benz
Wey be say I still the hustle and I still the try get
Won get money like Otedola
Na my target
But the money never come so I nor dey Gauge yet
Tell the haters make dem make way
Feeling cool with my SK
Velocity with the escape
Shawty wan know my Estate
Lockdown we dey top am for the countdown
We dey run things for the downtown
We dey chase chicks for the nightlife
The ladies be having a nice time
Popo dey chase the Boys, boys they run
Boys they chase the paper, if it's ain't money chat
Cut the call, man I call me later
Boys they hustle for night, them still dey bomb
They still they burn, the data, Asthmatic flows on my mind
Got me feeling like I need Inhaler
Everyday we steading hustle and popping and balling
We balling and popping, blessings are coming accordingly
Paper, paper, on my mind all we do is monetary
Money, cash, rollie, Rolls
Polly, boys, ladies, Benz
Try and change the topic
If e nor de paper
If e nor de Owo oh
Make you try and change the topic
If e nor de paper
If e nor de Owo
Make you try and change the topic
If e nor de paper
If e nor de Owo
Make you try and change the topic
If e nor de paper
If e nor de Owo
See ya
When I come through like Gbedenden
Men you know I'm not regular
Always VIP in the club men
Well you know I'm not regular
Chilling out with them Blondies
Men you know that i run this
Try to F with me my nigga I swear
You fit go get Jondies
Haters try to change the channel
But this one nor be decoder
Try to get to the top
No Ladder no Skafoder
Everybody don dey hustle
Olosho dey use POS
Rulership bad like mad
Nobody know who dey innocent

Try and change the Topic
If e nor de paper
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Jeffery Aligboro
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Jay_wayney

Jay_wayney - Topic Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Jay_wayney
Language: English
Length: 2:51
Written by: Jeffery Aligboro

Tags:
No tags yet