Back to Top

Jay_wayney - Ogini (feat. Erigga) Lyrics



Jay_wayney - Ogini (feat. Erigga) Lyrics
Official




Abebe Afa
I go by the name of Erigga Paper boy
I come spoil everywhere wahala le
Le le
Si, si, comot yo eye, comot yo hand, comot yo hand
Make dey break am
Fine Girl wait oh
Wey you dey move that waist you go make man crazy oh
Scratcher the place and break all the girls then face oh
Yeah, yeah, yeah, yeah
No go bad if to say you go cure my crazy
Uno, cure my crazy
Yeah, yeah, yeah
Storm the yard, storm the yard oh
Money full for bank oh
Shyo full for bar oh
Mezebu for yard oh
Storm the yard, storm the yard oh
Money full for bank oh
Shyo full for bar oh
Mezebu for yard oh
She want to corner me
Ogini, gini
Baby Ogini
What be de matter oh
Ogini,
Baby Ogini
She want to corner me
Ogini, gini
Ogini, gini
Baby Ogini
Party Hard, baby hard
Bring it back, take it back
Party Hard, baby hard
Bring it back, take it back
She want to corner me Ogini
Abeg
Paper
Wahala
Comot your leg for High Tension
Ogini Ogini
Which level nor come dey Bill me
I need Girl wey hold
No be the one, wey dey hold
How a down, how a cry
You know you feel me, okay
Let's go to the next one
I get the first one
Let her learn son
Woman no fit open
Office for my head
I move Ahead
Go house I nor well son
Ay
Obaby no kill me
The way she dey roll her waist
Say God you making me dizzy
Eh
Doromi me like wizzy
Money dey, you no need go purse in life
Naked Dance
So baby forget the price
You know us, we no like to price
Build you up CEO
Enjoy your life
Storm the yard, storm the yard oh
Money full for bank oh
Shyo full for bar oh
Mezebu for yard oh
Storm the yard, storm the yard oh
Money full for bank oh
Shyo full for bar oh
Mezebu for yard oh
She want to corner me
Ogini, gini
Baby Ogini
What be de matter oh
Ogini,
Baby Ogini
She want to corner me
Ogini, gini
Ogini, gini
Baby Ogini
Party Hard, baby hard
Bring it back, take it back
Party Hard, baby hard
Bring it back, take it back
She want to corner me Ogini
Baby Ogini
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Abebe Afa
I go by the name of Erigga Paper boy
I come spoil everywhere wahala le
Le le
Si, si, comot yo eye, comot yo hand, comot yo hand
Make dey break am
Fine Girl wait oh
Wey you dey move that waist you go make man crazy oh
Scratcher the place and break all the girls then face oh
Yeah, yeah, yeah, yeah
No go bad if to say you go cure my crazy
Uno, cure my crazy
Yeah, yeah, yeah
Storm the yard, storm the yard oh
Money full for bank oh
Shyo full for bar oh
Mezebu for yard oh
Storm the yard, storm the yard oh
Money full for bank oh
Shyo full for bar oh
Mezebu for yard oh
She want to corner me
Ogini, gini
Baby Ogini
What be de matter oh
Ogini,
Baby Ogini
She want to corner me
Ogini, gini
Ogini, gini
Baby Ogini
Party Hard, baby hard
Bring it back, take it back
Party Hard, baby hard
Bring it back, take it back
She want to corner me Ogini
Abeg
Paper
Wahala
Comot your leg for High Tension
Ogini Ogini
Which level nor come dey Bill me
I need Girl wey hold
No be the one, wey dey hold
How a down, how a cry
You know you feel me, okay
Let's go to the next one
I get the first one
Let her learn son
Woman no fit open
Office for my head
I move Ahead
Go house I nor well son
Ay
Obaby no kill me
The way she dey roll her waist
Say God you making me dizzy
Eh
Doromi me like wizzy
Money dey, you no need go purse in life
Naked Dance
So baby forget the price
You know us, we no like to price
Build you up CEO
Enjoy your life
Storm the yard, storm the yard oh
Money full for bank oh
Shyo full for bar oh
Mezebu for yard oh
Storm the yard, storm the yard oh
Money full for bank oh
Shyo full for bar oh
Mezebu for yard oh
She want to corner me
Ogini, gini
Baby Ogini
What be de matter oh
Ogini,
Baby Ogini
She want to corner me
Ogini, gini
Ogini, gini
Baby Ogini
Party Hard, baby hard
Bring it back, take it back
Party Hard, baby hard
Bring it back, take it back
She want to corner me Ogini
Baby Ogini
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Jeffery Wede
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Jay_wayney



Jay_wayney - Ogini (feat. Erigga) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Jay_wayney
Language: English
Length: 2:52
Written by: Jeffery Wede

Tags:
No tags yet