Back to Top

Inside Life (feat. Millyk) Video (MV)

Performed By: Jay_wayney
Language: English
Length: 3:00
Written by: Jeffery Wede

Jay_wayney - Inside Life (feat. Millyk) Lyrics
Official

Ayo fam, Jay Wayney, ya, see
Get this girl wey I love her name na Samantha
Chuddy wey me I go die for her matter
Anytime when she pull up, she the scatter figure 8
For back and her body like Fanta
She go dey tell me say nah mean she love
She go dey tell me say nah mean she want
My friend dey tell me say Omo we match
She dey love me even without the cash
Awa matter don cast full the area
She me one thousand yard wife material
All her friends for area, they done dey heavy her
All dem Ngozi and dem Victoria
Write jamb back den, she won't go study medicine
Cause she want to be a better person
She dey tell me say, she nuh go ever leave me
Say she fit sweat with her two kidney
Enter uni with the fomat, she single
And she dey very ready to dey mingle
All dey boys dey bark follow her like bingo
Early morning, dem dey wait for her window
Hahaha, now Samantha, don dey chill out with G-Boys
She dey chill out with boss wey they pull up on Rolls Royce
Call her since last week she nor dey pick call
I don do everything possible wey I think of
Inside life, inside life, inside life
Nuh thing we nuh go see for inside life
Inside life, inside life, inside life
Inside life, inside life, inside life
Nuh thing we nuh go see for inside life
Inside life, inside life, inside life
Nuh thing we nuh go see for inside life
Right now, Amanda be the talk of the town
She dey make all the boys dey Jabarastic
Omo na steady way she dey cash out
Her body nor be for free no be for dash out
She don dey do Shicha She don dey do Coda
She don dey do AZ set awon marlian gang
Right now Samantha don dey chill out with G-boys
She dey chill out with boys wey dey pull up for Rolls Royce
Call her since last week men she nor dey pick call
I don do everything possible wey i think of
Inside life, inside life, inside life
Nuh thing we nuh go see for inside life
Inside life, inside life, inside life
Nuh thing we nuh go see for inside life
Mixing by Dr.TMB
Samantha don dey chill out with G-boys
She dey chill out with boss wey dey pull up for Rolls Royce

Pimp the drip, pimp the drip
Hide your girls, better hide your girls you know
Pimp the drip
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Jeffery Wede
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Jay_wayney

Tags:
No tags yet