Ayo mi o
Ayo mi o
Omoshewa
Omoshewa
Only u
Only u girl
Only u girl
Only u
It's Jay
I'm a jealous lover
I cannot lie
I don't wanna share you with
Another guy
Oh no no
I no say love de scarce for Lagos
If you give me your heart
We go dey alright
So baby boo
Everytime wen I de think of u
Baby booo
I wan stick with you like super glue
Anywhere you go
Girl I go
Fo lo lo lo (Ayo mi o)
Fo lo lo lo (Ayo mi o)
Fo lo lo lo (Omoshewa)
Fo lo lo lo (Omoshewa)
Fo lo lo lo (iwo ni kan )
Fo lo lo lo (iwo ni kan)
Fo lo lo lo (only u girl)
Fo lo lo lo (only u)
Dem don fall ur hand girl I understand
Mo understand
Girl I promise to make you my number 1
We go dance we go flex we go chop life
I don block all my ex
Tell dem bye bye
Bad belle fit to run their mouth
But that one na dia wahala
I feel good
Everytime wen i de think of you
Baby booo
Omo you don turn me to Mumu
Anywhere you go
Girl I go
Fo lo lo lo (Ayo mi o)
Fo lo lo lo (Ayo mi o)
Fo lo lo lo (Omoshewa)
Fo lo lo lo (Omoshewa)
Fo lo lo lo (iwo ni kan )
Fo lo lo lo (iwo ni kan)
Fo lo lo lo (only u girl)
Fo lo lo lo (only u)
Docside Theatres