Back to Top

Only JAH (feat. Rockson xs) Video (MV)

Performed By: Jay king xoxo
Language: English
Length: 3:10
Written by: Jewel Quadri

Jay king xoxo - Only JAH (feat. Rockson xs) Lyrics
Official

I wanna kill them oooh
Rockson wanna kill them
Am a bad boy yes I know
And I dey struggle on alone
Nobody, no friend dey for me
But I know somedays I go blow
Steady grinding on my phone
And I dey do things on my own
Too many things wey my eyes have seen
If you see me you go know
Everyday I dey play sporty
And I disturb Yankee
Oro owo lon be lokan mi
Your doings kokan mi
Iya Tunde dey pray for me
Make e better for me
And she say make I no worry
That's why I no panic
Enu kami o
Who go help me o
GIVE ME money
Ahhhh ahhh
Enu kami o
Who go help me o
Gimme money o
Oh oh oh oh I wanna kill them
Who go dey for me o
If I no get money o
Oh oh oh
Only jah only jah e
Nah Jah go dey for me o
Ati mummy mi o ooo only jah only jah
Many many years ago dem be no Wan believe in us I remember when I Drop my first song Zero streams but We still keep going
Many many many times I don see Many things on god na only jah dey for me
Many people don whine dem don Backstab na only you dey for me
Even when I drink garri na only you Dey for me all the fine kele wey I Spray money on don leave me japa na Only jah jah dey for me
Many many times wey dem run leave Me many many friends I don meet Over the years many don ja leave me Gan
Say na only you Dey by side na only You you you dey for
Me when everything dey scatter na Only you you you jah dey for me
Many many times dem don leave me
Japa say dem don backstab me o lord
Say na only you dey for me
Only jah
Only jah
Say na only you dey for me
Say na only you only you
Only jah
Only jah
Say na only you only you Dey for me
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Jewel Quadri
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Tags:
No tags yet