Straight to it no introduction
Saw that fine girl pretty girl in that bus stop
See that ass in that bum short
Straight to the point I just talk say what's up
Everything wey I talk say them must talk
But from her face I no say she no wan talk
With the way she Dey move she wan link up
Cut the long talk
Wetin I go do without my woman,woman,woman,woman,woman,woman
See the way she Dey cat walk
So many girls but Wetin I go do without my woman,woman,woman,woman,woman
See that ass in that bum short
So many girls but Wetin I go do without my
Wetin I go do without my woman?
She my super woman,woman
Baby girl na you Dey give me ginger,ginger
Say na you Dey give me ginger ginger
Wetin I go do without my woman ?
She my super woman woman
Baby girl na you Dey give me ginger,ginger
Say na you they give me ginger,ginger
Call me when you need something baby girl you know I'll never love you lonely
Baby girl you know I'll be begging please
Don't live dont you leave
Call me when you need something
Baby girl you know I'll never love you lonely
Baby girl you know I'll be begging please don't you leave don't you leave girlll