Back to Top

Jam Jam - Ibadi Lyrics

Jam Jam - Ibadi Lyrics

Badderman badderman

Destinabari
Say the gyal with the biggy ibadi
Small time she don ask for money
Say the pride wey she getti no funny
Bad gyal when u roll like that
Moves with the whine when u pose like that
When u get me lit and u leave like that
I don't want u do this things like that!
Anita come make we knack on a regular
Your biggy backa e dey butsti my medulla
U get vibe and I getti raaba
Ye this your waist fit to whine olopa
Love it when you moving your body like that
Gimme green light make I move it tap tap
Tell me what u want me I get it sharp sharp
Me I no dey lie say na me dey cap last

And I Dey like the style when u let am move
From my realm I Dey hear am so
From the left to the right I know
But this numbers are just unknown
Way the booty dey bounce and move
E dey do the Do's and Dont's!
From the left to the right I know
But this numbers are just unknown
(Oh na na na na )
(Na na na na)
(Na na na na)
(O ye ye ye ye)
(Ye ye ye ye)
(Ye ye ye ye)

Say na your body gat you feeling like u want it
Boys dem dey rush cause dem feeling the ibadi
They don't want nobody touching gyal your body
Your ibadi your Ibadi girl
Gyal you dey do wuruwuru fhi dance o
And your body fit to come fit to knack o
Girl will you do rewind when i play u the disco
Wack jocko
Gyal you dey sup o

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Tijani Olusanjo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Jam Jam

Jam Jam - Ibadi Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Jam Jam
Language: English
Length: 2:12
Written by: Tijani Olusanjo

Tags:
No tags yet