AMillionaireSevenTimes
HaHa
August beatz
We dey Murda am
Come ten toes in my fada land
Come thirsty
We dey water am
Bring that bread
We dey butter am
I dey push my work oh
Take the shot oh
Share the block oh
No time for talk oh
Men dey urge oh
Gal dem come oh
See I dey on deck oh
Ash the spec oh
Clear the check oh
She's badder than
Badder than you
She's badder than
Just confess I be fada na
All attest I be awada
I dey push my work oh
Take the shot oh
Share the block oh
WE DEY MURDA AM
Got ten toes in my fada land
Come thirsty We dey water am
Bring that bread We dey butter am
I dey push my work oh
Take the shot oh
Share the block oh
No time for talk oh
Men dey urge oh
Gal dem come oh
Bad guy call mi Golden Finger
Actor blasting Schwarzenegger
That thing action concealer
Biggie mansion Godzilla
Got me online looking up on Zillow
Where the mind dey na wetin you go feel
Mama hot she fi commit arson
Baddest Michael Jackson
OGOGORO must 2 finish person I am not a pedophile
I started from the ceiling so I am not your kind of film
I gather all these millions I am always on the field
I matter for this religion I am not your kind of chi
WE DEY MURDA AM
Got ten toes in my fada land
Come thirsty We dey water am
Bring that bread We dey butter am
I dey push my work oh
Take the shot oh
Share the block oh
No time for talk oh
Men dey urge oh
Gal dem come oh
Bad guy call mi Golden Finger
Actor blasting Schwarzenegger
That thing action concealer
Biggie mansion Godzilla
Got me online looking up on Zillow
Where the mind dey na Wetin you go feel
Mama hot she fit commit arson
Baddest Michael Jackson
Ozodo mañana